album cover
FREAKY
album cover
FREAKY adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak 2026 KOBILOU AIBRID/KILOGBEDE RECORDS LIMITED tarafından 28 Ekim 2026 tarihinde yayınlandıD' BADD£$T IN THI$ BITCH - EP
Yayın Tarihi28 Ekim 2026
Firma2026 KOBILOU AIBRID/KILOGBEDE RECORDS LIMITED
DilEnglish
BPM97
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

ah folake
she don dey see me with atinuke
but she no wan know
she not one of them
wey i go leave am for another girl
oh baby don't go
say make you wait o
the way you moving this your figure 8 o
i dey feel ayrate o tell me what i no know
oh baby tell me wetin me i no know
you wanna get freaky i know
the way she whining she dey move am so slow
when she go down
all my guys don know low
i fit take you any where you wan go
we gotta move quickly for sure
take it to the bedroom from the dance floor
take your clothes off
any how e wan go
baby tell me what you really wan know
what you really wan know
asking for the pin to my phone
what's up
i no even talk me i just lock up
going through my texts girl you done fuck up
fuck up
you go see wetin your eyes wan see
say she wan see wetin dey my eyes only
kele come dey ask me who be this kobi
kele you wan scatter your akpamobi mobi
oya make you wait o
say my baby make you no go leave o
me i fit to change o
just give me the chance to
baby please will you give me the chance to
to show you how much me i love you
i fit to buy a birkin or 2
i never see wetin i no do
girl me i no fit live without you
you wanna get freaky i know
the way she whining she dey move am so slow
when she go down low
all my guys don know
i fit take you any where you wan go
we gotta move quickly for sure
take it to the bedroom from the dance floor
take your clothes off
any how e wan go
baby tell me what you really wan know
what you really wan know
Written by: Kaobichiadina Jesse Nwamba

Loading...