album cover

Back Then

2Afro-Beat2026
album cover
Back Then adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Numsy tarafından 14 Ekim 2026 tarihinde yayınlandıThe Homecoming
Yayın Tarihi14 Ekim 2026
FirmaNumsy
DilEnglish
BPM97
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Back then
When we dey for street
Say we been dey hustle
Just get to the cheese
Yeah yeah
Many men find
And dem see
Let's say a prayer for the ones
Wey no see
Yeah yeah
Badman looking at me
He wants me to fall
But I'm standing at ease yeah yeah
So me get paid
On a Thursday
Now it's Friday
See ladies dem calling me
Numsy baby
Ladies dem ah call on me
Numsy baby
Ladies dem ah holla at me
Numsy baby
Everyday dem call on me
Numsy baby
Fire on
Blessings dey on me
To fire on
My gee
Fire down
Blessing dey on you
To fire down
Oluwa cooling me down
Cos everyday I dey run
Kilometer
Any man claiming liver
Tell am say
Say the race
No be ginger
Oluwa cooling me down
Cos everyday I dey run
Kilometer
If any man trying to ginger
Tell am say the boy
No dey shiver
Numsy baby
Ladies dem ah call on me
Numsy baby
Ladies dem ah holla at me
Numsy baby
Everyday dem dey call on me
Numsy baby
Fire on
Blessings dey on me
To fire on
My gee
Fire down
Blessings dey on you
To fire down
Fire down
Blessings dey on me
To fire down
Fire down
Blessings dey on you
To fire down
Written by: David Chinonso Onyeaghala

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...