album cover

ATEWO

2Afro-Beat2026
album cover
ATEWO adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Songdis Ltd tarafından 11 Kasım 2026 tarihinde yayınlandıATEWO - Single
Yayın Tarihi11 Kasım 2026
FirmaSongdis Ltd
DilEnglish
BPM144
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

ATEWO ATEWO
ATEWO ATEWO
Owo nla ti wole
Owo oti ko ra ile
Tell my mummy
Tell my daddy
Ati lowo pa
Somebody pass me my lighter
Somebody give me the lighter
Somebody give me my lighter
Make i smoke up my ganja ah
My name is Jinja
My music dey travel no visa
For this music game I’m their leader
Eh ehn
I am their father
Dem dey vex for my matter
Dem say I too dey para
Dem say I dey kill every beat
I dey kill every show
Everywhere don dey scatter
Aaahh
I reason the matter
Omo na God just dey run am
My gbedu dey drop everywhere don dey scatter
TATATATATATATATATA!!
Owo nla ti wole
Owo oti ko ra ile
Tell my mummy
Tell my daddy
Ati lowo pa
Let bygones be bygones
But I don go buy gun
If war no dey I dey find war
Money don dey I dey gara
Oga gan Oga gan
Shayo dey enter body
Problem dey show I dey solve
General Jinja for stage
Even soldiers dey shaky body
Aahhhh
Dem say I dey para
Dem say I too dey para
Dem say I dey kill every beat
I dey kill every show
Everywhere don dey scatter
I reason the matter
Omo na God just dey run am
My gbedu dey drop everywhere don dey scatter
Tatatatatatatatataat!!!
Written by: Salami Damilola

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...