album cover
W's
album cover
W's adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak GhenGhen tarafından 27 Kasım 2026 tarihinde yayınlandıKing of Faaji
27 Kasım 2026
FirmaGhenGhen
BPM113
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

W’s in the chat
Verse 1
I get am before no be property
That no go my portion
They want make I kpai in poverty
But oluwa dey my junction
They want to dey fvck with my sanity
But dem no go fit block my vision
Wan ley tooo wan ley
Wan ley too
Asiko logba , Asiko logba oo
Asiko logba , Asikooo logba ooo
O lowo Lana ole di olowo lola
Asiko logba, Asiko logba ooo
Chorus
W’s in the chat
All I do is win win win
Gbogbowa lama lowo
W’s in the chat
All I do is win win win
2nd verse
I Dey pray say one day me and my Guys
We go hammer like Elumelu
We go give dem shuperu
From uselu down to Peru
Wetin go be , go be
Mi o farawey anybody
I just dey grind steady on my p
Cos wetin you sow na you go Reap
Asiko logba , Asiko logba oo
Asiko logba , Asikooo logba ooo
O lowo Lana ole di olowo lola
Asiko logba, Asiko logba ooo
W’s in the chat
All I do is win win win
Gbogbowa lama lowo
W’s in the chat
All I do is win win win
Written by: Esegine Orezi Allen

Loading...