Şarkı sözleri

The foolish, is in control The foolish, is in control The foolish, is in control (The foolish, is in control) as the beats goes Eh! Who dey here eh? Who dey here eh? Who dey here eh? Who dey here eh? Na you dey here eh Why you dey here eh? You still dey here eh You go dey here eh We're back again (back again) We did it again (did it again) We make it quick Hate us go insane You want it too (you want it too) I'm gonna give it to you (give it to you) But the things that we do See, the way they do the things dey do-o-o Making them are breaking your heart in two Now they can see all eyes on you Tell me wetin high man go do? eh! Hate us, hate us (eh!) Tell me wetin high man go do Hate us, hate us (eh!) Tell me wetin high man go do 'Cause we dey do-do-do-do-do Eh-eh whoo, whoo We sabi do-do-do-do-do-o-o Tell me wetin high man, noting high man go do Who dey here eh? Who dey here eh? Who dey here eh? Who dey here eh? Na you dey here eh Why you dey here eh? You still dey here eh You go dey here eh We keep it coming (keep it coming) They're not stopping us (us, us) The heat keeps dropping (us!) The way we keep it popping (na who) Bad belle people everywhere Una go see us everywhere Climbing up we no fear When dey do the things dey do Making them are breaking your heart in two Now they can see all eyes on you Tell me wetin high man go do? eh! Hate us, hate us (eh!) Tell me wetin high man go do Hate us, hate us (eh!) Tell me wetin high man go do 'Cause we dey do-do-do-do-do Eh-eh, whoo, whoo We sabi do-do-do-do-do-o-o Tell me wetin high man, nothing high man go do Who dey here eh? Who dey here eh? Who dey here eh? Who dey here eh? (eh!) Na you dey here eh Why you dey here eh? You still dey here eh You go dey here eh The foolish, is in control The foolish, is in control The foolish, is in control (The foolish is in control) before dem see us dem go tey (The foolish, is in control) (The foolish, is in control) The foolish, is in control The foolish, is in control (Eh!) The reason why we de tell them say Na who dey here? Plenty lives in this industry (eh) Some still de wonder how me and my brother don dey there (eh!) My people, seeing is believing Stop get deceiving And I know what you're seeing I know how you're feeling You feeling like a stranger (stranger) Now you don dey hustle make you enter (enter) The level wey we dey, omo na danger (eh!) We dey see danger (eh!) You go still dey here Wahala dey Hate us, hate us (eh!) Tell me wetin high man go do Hate us, hate us (eh!) Tell me wetin high man go do 'Cause we dey do-do-do-do-do Eh-eh, whoo, whoo We sabi do-do-do-do-do-o-o Tell me wetin high man, nothing high man go do (Who dey here eh?) who dey here (Who dey here eh?) who dey here (Who dey here eh?) who dey here Who dey here eh?(eh) (Na you dey here eh) na you dey here (Why you dey here eh?) why you dey here? (You still dey here eh) you still dey here? You go dey here eh You go dig it tey (Who dey here eh!) (Who dey here eh!) you go dig it tey Who dey here eh Who dey here eh Na you dey here eh (who dey here eh!) Why you dey here eh?(who dey here eh!) You still dey here eh(who dey here eh!) You go dey here eh(who dey here eh!) (The foolish, is in control) (The foolish is in control) una go dig it tey (The foolish, is in control) (The foolish is in control) dem go dig it tey (The foolish is in control) (The foolish is in control) Who dey here (the foolish is in control) You still dey here (the foolish is in control) Una go dey here eh
Writer(s): Peter Okoye, Paul Okoye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out