album cover

Tiff

31.633Music2014
album cover
Tiff adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak X3M Music tarafından 27 Mayıs 2014 tarihinde yayınlandıTiff - Single
Yayın Tarihi27 Mayıs 2014
FirmaX3M Music
BPM119
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

[Intro]
(Ask her, you're the best)
[Verse 1]
Oh, look what you did, what you did to me
It's a felony, stole my heart away
Mr. Deputy, oh come to my aid
'Cause I don't know how I got this way
[PreChorus]
The thing dey do me tinini, it's kind of amazing
Boy you make me feel everyday, like say na my baiday
I can't deny, I'm feeling it, I wanna call you baby
Baby, butterfles, boy, you give me butterfles
[Chorus]
You be tiff, I know say you be tiff, oh
And you know say you don steal my heart go
You be tiff, I know say you be tiff, oh
Oh boy, you get mouth, one thing I'm sure about, you be tiff
You be tiff
[Verse 2]
In the studio l'alẹ Friday
I forgot my lines, remembered your face
Oh, I am a mess, I can't concentrate
Oh, this can't be happening, happening to me
[PreChorus]
You do me tinini, yeah, you got me blazing
Boy you make me feel everyday, like say na my baiday
I can't deny, I'm feeling it, I wanna call you baby
Baby, butterfles, boy, you give me butterfles
[Chorus]
You be tiff, I know say you be tiff, oh
And you know say you don steal my heart go
You be tiff, I know say you be tiff, oh
Oh boy, you get mouth, one thing I'm sure about, you be tiff
[Verse 3]
You want try my lover? Ole, le, le
E be like say na sugar, Ole, le, le
You pure pass water, I fit die ontop your matter
See as e dey do me
[PreChorus]
The thing dey do me tinini, it's kind of amazing
Boy you make me feel everyday, like say na my baiday
Can't deny, I'm feeling it, I wanna call you baby
Baby, butterfles, boy, you give me butterfles
[Chorus]
You be tiff, I know say you be tiff, oh
And you know say you don steal my heart go
You be tiff, dem know say you be tiff, oh
You be tiff, you be tiff, you be tiff, tiff
Eh, you be tiff, dem know say you be tiff, oh
You know, say you don steal my heart go
You be tiff, I know say you be tiff, oh
Oh boy, you get mouth, one thing I'm sure about, you be tiff
[Refrain]
Ole, Ole, you be tiff
Ole, le, le, le, le, le
Ole, le, le, you be tiff
Ole, le, le, le, le, le
Ole, le, le, le, le, le
You be tiff, oh
You be tiff, oh
Ole, le, le, le, le, le
Tiff
Ole, le, le, le, le, le
Ole, le, le, le, le, le
You be tiff, oh
You be tiff, oh
Ole, le, le, le, le, le
Written by: Simisola Bolatito Ogunleye t/as SIMI

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...