Music Video

Reekado Banks - Move Ft. Vanessa Mdee ( Official Music Video )
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Reekado Banks
Reekado Banks
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Reekado Banks
Reekado Banks
Songwriter

Lyrics

Burst brain Mi gyal Mi gyal oh Oh, God Gyal you good Gyal you nice Mi no ever care what them bad mouth say You offer me the truth Na dem dey lie For you girl, for you girl, I run another man race (Another gbedu wey dey-) Me, I go move to the girl Me, I go move to the girl Me no ever care what them bad mouth say Me, I go move to the girl Me I must move to the girl Me no ever care what them bad mouth say Girly, you're my girly I can't wait to make you family You freak me out, you do me nicely Girly, you're the greatest, Muhammad Ali Actually, you're sweeter than most I can never get enough Baby, you're my star, you're my world I go give you keys to my heart Banana, the banana I am sober baby, answer now Kuchi, kuchi mami hotter ah I dey speak Indian, I no understand Gyal you good Gyal you nice Mi no ever care what them bad mouth say You offer me the truth Na dem dey lie For you girl, for you girl, I run another man race Me, I go move to the girl Me, I go move to the girl Me no ever care what them bad mouth say Me, I go move to the girl Me I must move to the girl Me no ever care what them bad mouth say Neno nakupenda kwangu halitoshi Thamani ya pendo lako Ila upendo wa dhati kwako hauishi Nitunze kama moyo wako Baby, lemme be the only one that you be wanting Me and you be number one for town, we dey run things Eh, where all these people dey, when me start to play? Baby boy, bone them they're on a long thing Baby boy, no shaking Me and you together, baby boy, no breaking No matter how far, there would be no stopping We gon' make it last, gon' make it last Boy you good Boy you nice Me no haffi care what them other girls say Boy you be the truth Na them dey lie For you boy, for you, I no see another man face Me I go move to the boy Me I go move to the boy Hey, me no haffi care what them other girls say Me I go move to the boy Me I don move to the boy For you boy, for you, I no see another man face Me, I go move to the girl Me, I go move to the girl Me no ever care what them bad mouth say Me, I go move to the girl Me I must move to the girl Me no ever care what them bad mouth say Burst brain Banana, the banana I am sober, baby, answer now Kuchi, kuchi mami hotter ah I dey speak Indian no understand Banana, the banana I am sober baby, answer now Kuchi, kuchi mami hotter ah I dey speak Indian no understand Burst brain
Writer(s): Ayoleyi Hanniel Solomon, Vanessa Hau Mdee, Aluku Timothy Aghogho Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out