album cover
See Finish
album cover
00:00
00:15
00:30
00:40
00:55
01:15
01:45
01:55
02:30
00:00
03:00
Past 7 Days
See Finish was discovered most frequently at around 30 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
It's been on my mind so long yeah
And I can't realize why it should be like that o
I don't even know how it got here
And I can't deny
[PreChorus]
Say I used to be the life of the party
Now the energy inside of me is drained
If I die tonight, wetin I gain?
Is it safer outside?
Outside
[Chorus]
Ahh ah, dey avoid see finish
Make I dey my own
Make you sef dey your own
I don call mi man dem
But dem no know how far
If I see it all far again
[Refrain]
I see it all
See it all
See it all far again
If I see it all
See it all
[Bridge]
Said that you were my safe haven
Now you con dey go follow them talk
Yeah, yeah, yeah
[Verse 2]
Me I no too send unless you
Bring am come my front, yeah
You sabi me, no mean say you know me
You don mark me bad you no know my story
A problem shared fit turn to gossip you know
And I'm too emotional
[PreChorus]
Say I used to be the life of the party
Now the energy inside of me is drained
If I die tonight wetin I gain
Is it safer outside?
Outside
[Chorus]
Ahh ah, dey avoid see finish
Make I dey my own
Make you sef dey your own
I don call mi man dem
But dem no know how far
If I see it all far again
[Refrain]
I see it all
See it all
See it all far again
If I see it all
See it all
Written by: Chimamanda Pearl Chukwuma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...