album cover
Jingle Bell
album cover
Jingle Bell was released on November 8, 2018 by David Jones House as a part of the album Jingle Bell - Single
November 8, 2018
LabelDavid Jones House
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Jingle bell ajingulu bell ajingulu just dey go
You fit to drink all you can and chop all you can
But you don't have to do drugs
Jingle bell ajingulu bell ajingulu just dey go
You fit to drink all you can and chop all you can
But you don't have to do drugs
If you no fit buy cow cow
Oh brother go buy fowl fowl
E no matter wetin you go buy
This Christmas must to pure
I go give you something ah
And you go give me something ah
E no matter wetin we go give
This Christmas must to sweet ay
Pepper go dey take
Everything go stew flex
Carnival everywhere but
Dem go there share things oh ah
Codeine go dey bone
Tramadol go dey fade
No matter wetin dem telli you
Make you no take am oh sky
Jingle bell ajingulu bell ajingulu just dey go
You fit to drink all you can and chop all you can
But you don't have to do drugs
Jingle bell ajingulu bell ajingulu just dey go
You fit to drink all you can and chop all you can
But you don't have to do drugs
Joy to the world
The Lord is come
Let earth let earth receive her king ay
Omo spend that money spend
Spend that money spend am
Omo na once in a year eei
Thank God say we dey alive
last last we must to dey alright ay
Pepper go dey take
Everything go stew flex
Carnival everywhere but
Dem go there share things oh ah
Codeine go dey bone
Tramadol go dey fade
No matter wetin dem telli you
Make you no take am oh sky
Jingle bell ajingulu bell ajingulu just dey go
You fit to drink all you can and chop all you can
But you don't have to do drugs
Jingle bell ajingulu bell ajingulu just dey go
You fit to drink all you can and chop all you can
But you don't have to do drugs
Ala owerri leeee chop all you want to eeeee ah ai
Lasgidi leeee katsina and anambra oh
Delta leeee ee enugu and ebonyi state
Pitakwa leeee bornu Bayelsa eeee kwara
Akwaibom eeee ei andu cross river ee eee
Kogi leee ee Benue stati leee
Kaduna leeee ee Nasarawa
Abuja Jigawa Sokoto Gombe
Kano state oh Adamawa Plateau andu Bauchi state
Osun state oh Zamfara Yobe and Ondo
Taraba Ogun Niger Kebbi andu Oyo eei
Abia leee oh and Edo state oh
You don't have to do drugs
Written by: David Jones David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...