Lyrics

Happy for the life i have For the air wey i dey breathe Thankful for the gift i have And for the blessings i receive Cuz i know say na Jehovah hold me even on the worse days nothing go Fit pull me down and i sure say heaven no fit fail Me even on the worse days nothing go fit pull me down Even if na one shirt and one shoe yeah one bag and one Boot yeah me and my humble self i go dey greatful yeah Even if na one shirt and one shoe yeah one bag and one boot yeah Me and my humble self I go dey greatful yeah Oh oh oh ohoo oh yeah I've given more than it takes from me The more you look yeah the less u see where you been Dey when i dey h my G plan A don fail e remain plan B yeah Let it be let it be yeah let it be let it be yeah let it be let it be Yeah let it be let it be let it be yeah see everyday i dey thank my God for blessing thank you for blessing And if to say man be God o dem for no sendi me
Writer(s): Gheorghe Alexandru Unc, Alexandru Florin Ispas, Victor Bourosu, Daniela Dirda Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out