Lyrics

(Falz) Yah, Bahd guys in the building Ladies & Gentumein We are ready toe enjoynnn awaseyv Dazztt right My name is Falz A.K.A Falz the Bahd guy And I have my man Chillz in the building too Hehehe Chillz what's good I wan enjoy my life I dey try, I dey work hard oo, thank God say we survive It's going down tonight I phone up the mandem oo Tell dem say we dey ride Are you ready yeah? Secure the goods for the belly yeah This Na the groove keep it steady yeah I'm in the mood for some merriment All we need is some good vibes & rhythm, Bring up the energy Things dey for setting Feeling the scenery Good life we living E no be gimmicks I no go hustle finish to end up for cemetery Say Abeg o, my guy I go chop life before life go chop me Abeg o, my guy As I dey my lane Biko no disturb me I'm feeling, alright My brother make I chop life before life go chop me Abeg o Nobody can stop me Bad guys in the building Tell the DJ to pump up the melody Make sure your people dem no drop the energy Man must worry but shayo ni remedy So tell the waiter to pass me the (Bring it over here) I don't see the enemies I still dey hustle I'm trying to be legendary Me and the paper we don geti chemistry Say she go dey there for me till eternity (Forever & ever) Yolo, that na the motto You no go see this kind drip, comman takey photo She never see this kind whip no be like your Volvo Ab ' o ri bi mo shey n rin pelu swag olowo Kilonwo? See you, you still dey dey form oh Shey you no go turn up before rapture come oh Shey you no go do something with that bottom oh Me I go chop life before life will chop me, nobody can stop me Say Abeg o, my guy I go chop life before life go chop me Abeg o, my guy As I dey my lane Biko no disturb me I'm feeling, alright My brother make I chop life before life go chop me Abeg o! Nobody can stop me Abeg o Omo e no go funny If I spend all my time chasing money And when I finally done get the money No come get the time to enjoy the money I say, e no go funny If I spend all my time chasing money And when I finally done get the money No come get the time to enjoy the money Ok, dazzz right, lezzzhavveeet, come onx 4
Writer(s): Onome Ojoboh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out