Lyrics

Blackface Yah man Alabai, are you with me? Marvelous, you with me too? Said it's a hard life Wey we dey live oh, eh-eh I tire for this kind life Wey we dey for this kind country (it's a hard life) Which levels na? People don dey ask dem since na It's a hard life wey we dey live for naija Youths dem unemployed to overseas dem ja Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa) It's a hard life wey we dey live for naija Youths dem unemployed to overseas dem ja oh It's hard life wey we dey live for naija (wey we dey live oh, eh-eh), ja ja (Naija in Africa) Na so dem do dem chop our money go Dem think sey me and you we no go know (na lie o) See them as dem pass dey go Blow their siren from Makurdi to Otukpo Chakoko kwa eh See as our life just dey bitter eh 'Cause our roads e bad How can we be glad When the children are suffering everyday inna we yard? Dem say e go better, e worse pass as e bad oh Money no be dem own, dem put am for dem backyard After dem go say make we no light we jay Make we no know sey dem steal our pay From here to Bombay, I say Which kain life we dey today When we dey work and daily no pay, I say This government e bad oh, see as dem leave All the students and dem dey keep dem for their house oh It's a hard life wey we dey live for naija Youths dem unemployed to overseas dem ja Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa) It's a hard life wey we dey live for naija Youths dem unemployed to overseas dem ja oh It's a hard life wey we dey live for naija (wey we dey live oh), ja ja (Naija in Africa) Nowadays, everybody is living in pain Work for six months salary go dey in vain Dem wan scatter we brain Dem pack all the masses and put dem in a poverty train Corruption na the order of the day And the fuel scarcity e dey bring the country shame (no mind them) After then dem go tell we what to do When dem take the revenue and drink liquor with dem crew, yaw Fire burn man, all of them wan Embezzle we money, and dey call we bloody fool I say the youth na the time for we (this is the time y'all) For we to take the lead No mislead your black family What we need in society Just for dem to give we the basic amenities But it's a hard life wey we dey live for naija Youths dem unemployed to overseas dem ja Hard life wey we dey live for naija, ja ja (naija in Africa) It's a hard life wey we dey live for naija Youths dem unemployed to overseas dem ja, oh It's a hard life wey we dey live for naija (wey we dey live oh), ja ja (Naija in Africa) How can I live in a country where the light ain't steady? (What?) Water don't run, and I can't afford spaghetti (shi-) I don't do deals 'cause they shady When the thieves come to rob, then the cops ain't never ready (oh my God) I would have graduated four years ago, and would I graduate now? Only God knows (imagine that) The economy of my nation is moving too damn slow Nobody cares to know whether you catch a rhyme blow (damn!) Folks can't afford three square meal How then can they pay this damn bills? Pot bellies up there don't know how it feels With pure raw skills, now I gat a record deal I go to say this from the heart OBJ, we don't feel you As a matter of fact, OBJ, we don't believe you You don't know exactly how it hurts, we see you We don't need you, you gotta step aside please We gat death traps on the highway You expect us all to live on minimum wage Salaries ain't paid Brothers got to buy guns to go on rampage, to rob his own way Now the youths listen, we both know how you feel We gat no remedy, we got to get up for real So put your guns down and use your head 'Cause someday I believe we'll make this daily bread It's a hard life wey we dey live for naija Youths dem unemployed to overseas dem ja Hard life wey we dey live for Naija (wey we dey live oh), ja ja (naija in Africa) It's a hard life wey we dey live for naija (it's a hard life) Youths dem unemployed to overseas dem ja oh Hard life wey we dey live for naija (wey we dey live oh), ja ja (naija in Africa)
Writer(s): Augustine Ahmedu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out