Lyrics

TIMAYA FT. M.I - LIFE AGAGA E crizy iyafo fino Yes, yes y'all This is a public service announcement, Mr Incredible featured by the one and only, Egberi Popsi, Number 1 of Bayelsa Enuf respect to Jehova himself Enuf respect to Black buddy Everybody wey dey for street O I hope say una dey feel me O When i keep on hustling People keep on boning People keep on frowning, say i dey waste time Nobody believe me, only Jehovah just keep me See, Morning and Nite, my Mama dey pray Say one day i go dey OK When i dey for street, the people wanna bring me down See people wanna-wanna make me frown (Life anagaga 2x) Onyemuru na turn by turn (Life anagaga 3x) Onyemuru na turn by turn Life anagaga When i keep on hustling When i was struggling Nobody believe in me Nobody have faith in me But i just know say one day e go beta I know say one day, me i go make am Now i don dey make am, everybone don dey bone See the people dem want to bring me down No matter how you try, the people wanna bring you down Oh! My Papa you try, dem won dey make you frown So (Life anagaga 2x) Onyemuru na turn by turn (Life anagaga 3x) Onyemuru na turn by turn Life anagaga Its a brand new life that am living Brand new moto, brand new everytin Brand new money & a brand new house & a brand new girl O Everytin about Man, be a Watabambam When i come, everybody wanna rap-a-pam pam Dem dey call me Lil wayne, call me young money Cuz i dey for black buddy(black buddy) Anytime i look at my life, i want to cry Anytime when i look up, water dey comot from eye That's why anytime that i sing i just dey say Chai Many people wam make i die Carry the horse to stream to drink water, you no go force am to drink water You can carry the horse to stream to drink water, dem wan to give me Gutter water(Abu Ventures) Everybody life anagaga Onyewuru na turn by turn I dey scratch dem like Otapiapia I dey chuk dem like say na Biabia(like say na biabia) Onyemuru na turn by turn O O Shoes he gat it, gat it(got it); Shirt he gat it, gat it(got it) Money i gat it, gat it; House i gat it, gat it Anytin you want O, I can Transform ya O House i gat it, gat it, Money i gat it, gat it; Clothes i gat it, gat it; Shoes i gat it, gat it Anytin you want, anytin i can give you O O(Call me M.I, ya let's go) M.I. Way back then, i was so razz Before anybody ever heard my vocals Before awards, and the shows and promoters Man dey sleep by himself, i mean no gurls I remember wen guys couldn't toast Cuz to toast, you need bread and the bread wasnt clothes And the clothes that we pose with, to get noticed Was from Yaba bend-down and so no chicks But ask about me now, Google M.I. I gat so many shows, they call me the event guy I fly so many times a year, i should rent sky Keep it up for Mr. Incredibulent guy Call M.I, Mr. I don try I gat the Doe baby, wetin you wan buy And all my enemies now, wetin dey wan try I dey glow like the sunshine And now, House i gat it, gat it; Money i gat it, gat it; Clothes i gat, i gat it; Cars i gat it, gat it Anytin you want, baby gurl i can give you cuz i gat it, gat it Yes i gat it, gat it Timaya House i gat it, gat it Shoes i gat it, gat it(Egberi Popsi) Money i gat it, gat it Anytin you want say, anytin you want baby girl, I can give you o Life anagaga 2x Onyemuru na turn by turn Life anagaga 3x I dey strike dem like Otapiapia... Soldier go soldier come 2x Life anagaga 2x Onyemuru na turn by turn
Writer(s): Jude Abaga, Inetimi Odon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out