Listen to Good or Bad (feat. Timaya & P-Square) by J. Martins

Good or Bad (feat. Timaya & P-Square)

J. Martins

Afro-Beat

Lyrics

Oh-oh-oh, oh-oh-oh Oh-oh, oh-oh (everybody, everybody say eh) Oh-oh-oh, oh-oh-oh Oh-oh, oh-oh (Chineke me) Oway, oway Eh-eh, eh-eh Oway, oway Eh-eh Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!) Oway, oway Eh-eh Everybody say If you like you good eh, if you like you bad eh Anything wey you do for this life, my brother na for your head oh This one na true story oh, J. Martins and Timaya eh (RudeBoy) Anyhow wey we dey creze dey go, na so the people dem ah mental o If you get money, you no get, na so some people go dey vex say If you talk, you no talk, dem go say you to talk Make we just dey jolly dey go Dem mama, dem papa (dem papa, eh) mek you hear me wellu wellu oh, eh Who God has blessed (chai) no man can curse Oway, oway Eh-eh, eh-eh Oway, oway Eh-eh Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!) Oway, oway Eh-eh Che, Chineke me Call me Timaya, just because I'm getting higher Bad belle people don dey wonder Eh, ma brother man, I dey strike like thunder, say Dem dey call me Timaya Na be Egberi Papa One of Bayelsa Eh, everybody don begin dey wonder Say Timaya dey blow like ba-bazooka, say chai Na me be the paya paya Be like an R. Kelly, paya paya Eh, everybody wanna taya taya Mama and papa dem dey begin to dey paya paya Chai, say na me be the paya paya, paya paya, paya paya Eh, everybody wanna paya paya Mama and papa, the people dem dey want to deh paya paya (chai!) Oway, oway Eh-eh, eh-eh Oway, oway Eh-eh Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!) Oway, oway Eh-eh (eh) Oh-oh-oh, oh-oh-oh Oh-oh, oh-oh Oh-oh-oh, oh-oh-oh Oh-oh, oh-oh (people, people, people, people) Oh-oh-oh, oh-oh-oh Oh-oh, oh-oh Oh-oh-oh, oh-oh-oh Oh-oh (yeah, yeah) E get as you go do dem, do dem Some people dem sit down for corner dey criticize you, dey pompay Na so fire go dey burn dem All dem bagas wey dey plan make I fall dem go see me dey go up higher Anyhow wey e be make you know say Baba God dey for your side eh Make una hear am eh (J. Martins I don come again) Oway, oway Eh-eh, eh-eh (unu bia le) Oway, oway Eh-eh Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!) Oway, oway Eh-eh (unu bia le) Oway, oway Eh-eh, eh-eh (unu bia le) Oway, oway (unu bia le) Eh-eh Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!) Oway, oway Eh-eh Na me be the paya paya Be like an R. Kelly, paya paya Eh, everybody wanna taya taya Mama and papa dem dey begin to dey paya paya Chai, na me be the paya paya Be like an R. Kelly, paya paya Eh, everybody wanna taya taya Mama and papa, the people dem dey want to deh paya paya, chai!
Writer(s): Peter Okoye, Paul Okoye, Inetimi Odon, Martins Justice Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out