Lyrics

She get class o eh She's too fine o eh She's hard working o The girl she no dey carry face o eh She's too humble, she no dey talk back at me o eh She Sabi cook o And she get respect for my friends eh I say if una see my baby eeeh Thank am for me o If you see my baby eh Greet am for me o Honey, Honey, Honey eeeeh Lovey, Lovey, eeeeh Honey, Honey eeeeh, Love o, Love o (Ha) (See) She Sabi smile o eh She Sabi dress o eh She Sabi plan o, and she get the fear of God o eh She's organized o She good for bed o eh Every night and day She dey always dey make me dey happy eh I say if una see my baby eeeh Thank am for me o God go bless my baby eeeh Amin oh Honey, Honey, Honey eeh Lovey, Lovey eeh Honey, Honey eeh Love o, Love o (Ha baby... baby) Everyday I've been looking a way eeh Everyday I've been... a way eeh Everytime I look am a... eeh Everytime I dey bless God for u as u come my way eeh Every day I am loving you every day eeh Everyday girl I'm wanting you everyday eeh Every day I dey thank God as you dey come my way eeh Every day I happy say na you dey by my side (...) Anywhere you go my baby girl I go follow you go oo Anywhere you go baby, I love you my my honey Sugar, Sugar sweetie and I'm letting you happy I say if una see my baby eeh, Thank am for me eeh God go bless my baby eeh (Ice water) Amin ooo (Abu Ventures) My baby eeeh (Don't venture that venture) Thank am for me eeeeh ee.eh God go bless my baby ee.eh Amin o eeh. I dey smile eeh, I no dey think eeh I'm happy, the way you make me dey feel eeh
Writer(s): Inetimi Odon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out