Lyrics

Anything I open I swear I must to finish o Met this pretty damn thing wey dey gimme trips She say make I put am inside till infinity o I dey see revelation from the genesis Though I get enemies Some wey be frienemies I swear to God we go make am by any means Ginika this your body na my paradise o This love thing Catching feelings abulo childs o Baby gimme your love odo Body way too soft like Poto poto She Fine with no make up contor contor Abeg i won chop all your pot bottom Nwa Baby gimme your love odo Body way too soft like Poto poto She Fine with no make up Contor contor Abeg I won chop all your pot bottom Nwa Ah Ahhh I say shokor o Ahh ahhh Shokor yokortor Shokor yokortor Omalicha gimme your pot bottom Ah Ahhh Oya shokor o Ah ahhhh Gimme Shokor yokortor Shokor yokortor You know Ama black skin boy Wey be ogaranya Wey get raba Spend am scatter scatter My grace multiplying Yakpa kpa kpa The money no go finish Pata pata Ginika se oginika o She talk say I too like woman Ojuju calabar no fit put asunder Because omalicha na my church member o Baby gimme your love odo Body way too soft like Poto poto She Fine with no make up contor contor Abeg i won chop all your pot bottom Nwa Baby gimme your love odo Body way too soft like Poto poto She Fine with no make up Contor contor Abeg i won chop all your pot bottom Nwa Ah Ahhh I say shokor o Ahh ahhh Shokor yokortor Shokor yokortor Omalicha gimme your pot bottom Ah Ahhh Oya shokor o Ah ahhhh Gimme Shokor yokortor Shokor yokortor Oya gimme your love I'm Tycoon
Writer(s): Evans Ambakederemo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out