Lyrics

Let it drop Tycoooonnnn You do me Deja Vu SHEKPE Baby baby what you do All I got is love for you Please be loving all ma goons Ye ye My friends dem say you use juju Dem be calling me big mumu All I want is you my boo Your love dey make me dey wonder Wonder You set my heart on fire fire Baby na you me I won marrrrryy Won marry Baby your love dey make me dey wonder Wonder You set my heart on fire Fire Baby na you me I won marrrrryy Won marry SHEKPE! Say me I no come to look Uche face oinnn Me I just come to replace The man wey Dey give you the Raba o Give you the raba o Me I fit die untop Uche case Kill untop Uche case Cause I fit give you the raba o 30BG But me I no Dey braga SHEKPE! I say na who born the maga Wey won contest with you Baby cause no body badder o No No Nobody badder o Ololololo I say na you wey Dey standout Out of all of your friends I must to give you the shoutout The thing sweet Girl I no fit pretend Cause your love Dey make me Dey wonder wonder E Dey sweet me for under under If I do you well you go japa ee She say make I come be her daughter father For your love I go press computer You don turn me to badman lover But I need your bam bam E Dey make me wonder No go follow another Eya ee If I do you wrong oIf I do you wrong before im Sorry oBaby I'm sorry OIf I do you wrong oIf I do you Wrong before I'm Sorry oBaby I'm sorry o Your love dey make me dey wonder Wonder You set my heart on fire fire Baby na you me I won marrrrryy Won marry Baby your love dey make me dey wonder Wonder You set my heart on fire Fire Baby na you me I won marrrrryy Won marry Baby your love is so romantical Sweet and melodical Go give you my short knicker today You give me Deja Vu You Dey make me Dey wonder Tycoon Plugs
Writer(s): Evans Ambakederemo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out