Lyrics

Number one the EboR EboR EboR EboR EboR Shaba! Yoh Yoh Yoh Baby Yah Yah Yah!! it's Iyanya . Odo Body wey sweet pass Banku O, Aunty Tiwa Oo that your waist is Dangerous Baby O Beh Baby Show me say you dey ready Alla Dem boys want Cuddle Dey matter no reach to Burst bottle. Fine girl no dey hide your selling point Dem go call am special Package Eh eh eh! 30 billi for Isin that one na to manage Oo. Somebody needs to know O O o, Say na you wey get e dance floor, Baby dance until tomorrow Oo, O baby dance komot e shame Ooo You no fit put e me for shame "Baby Noye O" (Give Dem Baby Give Dem) Noyo O (Give Dem Baby Give Dem) NoYE Oo (Give Dem Baby Give Dem) My Akpung Baby NoYE (Give Dem Baby Give Dem) Its Iyanya Left Right Center NoYE Ooo NoYE O! Give am Dey ting Make you give am Dey vibe wey dey make surrender. Noye O! You know dey ting you gat dey ting Make Dem remember sey Body no be Package O!! you dey cause damage O Dey matter dey Burst e my head O!! Fine girl no dey hide your selling Point Dem go call am special package 30 Billi for Isin Dat one na to manage O Somebody needs to know O O o, Say na you wey get e dance floor, Baby dance until tomorrow Oo, O baby dance komot e shame Ooo You no fit put e me for shame O!! "Baby Noye O" (Give Dem Baby Give Dem) Noyo O (Give Dem Baby Give Dem) NoYE Oo (Give Dem Baby Give Dem) My Akpung Baby NoYE (Give Dem Baby Give Dem) Left Right Center Noye Oo Kulolo Kulolo "EKANEM" Ayéné Abáng Inem Abang Inem Kulo Kulo "EKANEM" Okpon Itak Isin. Baby O Beh Baby Show me say you dey ready Alla dem Boiz Dem want cuddle Dey matter no reach to burst bottle. Fine girl no dey hide your selling Point Dem go call am special package eh eh! 30billi for Isin dat one na to "NOYE" O (Give Dem Baby Give Dem) NoYE Oo "(Give Dem Baby Give Dem) Noyo O (Give Dem Baby Give Dem) My Akpung Baby NoYE O (Give Dem Baby Left right Baby NoYE Oo (Give Dem Baby Give Dem) NoYE Ooo My Akpung Baby NoYE Oo Left Right Center NoYE Oo!! Oh Oh Oh Oh Oh oh Oh Oh Mix Monsta.
Writer(s): Lybra Lybra Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out