Lyrics

Uh yeah Uh yeah yeah yeah Uh yeah Uh yeah yeah yeah yeah yeah, Shmurda Swear I no go lie Uh yeah I remember those days when no lighter, no ganja, no friends I remember those days when we have to bustle to get friends I hustle on my way up, I did it all alone I brought all my brothers up Let them see me shine bright Ayaya Holy Michael, holy Gabriel, holy Raphael, holy Uriel Baba bless me make dem envy The way I'm flexing, the money resting Holy Michael, holy Gabriel, holy Raphael, holy Uriel Baba bless me make dem envy The way I'm flexing, the money resting Eli Jah, Eli Jah Send down fire, bless my ota Pour me water, holy water Make dem see say me I no dey suffer Eli Jah, Eli Jah Send down fire, bless my ota Give them long life to see me prosper Make dem see say me I no dey suffer again (mad!) Oluwa say make we pray for Our enemies and our neighbors Bless my enemies and my neighbors So that when I buy big benz dem go see motor say more You give me grace, give me favor Now I'm rich and I'm famous So tey I dey buy big houses for Lagos Anyhow anyhow people go dey wey go hate us Holy Michael, holy Gabriel, holy Raphael, holy Uriel Baba bless me make dem envy The boy that is flexing, the money resting Eli Jah, Eli Jah Send down fire, bless my ota Pour me water, holy water Make dem see say me I no dey suffer again Eli Jah, ah, ah, Eli Jah Send down fire, bless my ota Give them long life make dem see me prosper Make dem see say me I no dey suffer again Na me dem dey call kekere o Back then I no fit chop kpekere o Poverty just dey tele o But Oluwa, iwo ni mo gbeke le o Wetin my eye don see, hmm Omo my mouth no fit talk am From ghetto to oversea Anywhere you hear my gbedu, follow me rock am Holy Michael, holy Gabriel You don prove them say my head e dey there Holy Michael, holy ranking Father me I give you special thanking Eli Jah, Eli Jah Send down fire, bless my ota Pour me water, holy water Make I ram-pam-pam-pam with plenty raba (wah ya say?) Eli Jah, Eli Jah Send down fire, bless my ota Give them long life Make dem see say ah me nuh dey suffer Alright Jah Eli Jah, Eli Jah God of fire, bless my ota Give them long life Make dem see prosper Make dem see say me I no dey suffer again again again again Yah yah yah (eh eh eh) Eli Jah, Eli Jah Send down fire, bless my ota Give them long life Make dem see say Me I dey prosper Make dem see say me I no dey suffer Jah Eli Jah, Eli Jah God of fire, bless my ota Give them long life Make dem see prosper Make dem see say me I no dey suffer again again oh Me no fit suffer again Me can't suffer again I no fit suffer again Hehe, dunno
Writer(s): Cobhams Asuquo, Patrick Nnaemeka Okorie, Akinbiyi Ahmed Abiola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out