Lyrics

Kolombi e! Kolombiko Kolombi e! (Zimor) Bikobiko Kolombi e! Kolombi Wetin you do me like this? Wetin you give me chop Oh? Whether na rice and beans Oho! Or you Dey add Kobnomi Oho! Anytime I see you I freeze Naija police I no fit talk Oho! Whether na arrest be this Oho! You don make me convict Oho! Oh! Oh! Oh! Oh! Control me no dull me I no Dey do gara gara don't dull me Control me no dull me I no Dey do gara gara don't dull Misede Judge go hear this our matter And I go die for your matter Judge go hear this your matter Misede Eh! Eh! Judge go hear this your matter Me I go fight for your matter Oh! Judge go hear this your matter Eh! Eh! Eh! Eh! Kolombi e! Kolombiko Kolombi e! Bikobiko Kolombi e! Kolombiko Kolombi e! Bikobi Wololo Me I don fall for your matter wololo Go see your mama for sokoto And baby you gat me drunk inside lolo Take photo bounce I just wanna make you dance Oh! I just wanna make you mine Oh! Girl I'm out of my mind Oh! No! No! Bounce I just wanna make you mine Oh! I just wanna make you dance Oh! Girl I'm out of my mind Oh! No! No! Control me no dull me I no Dey do gara gara don't dull me Control me no dull me I no Dey do gara gara don't dull Misede Judge go hear this our matter And I go die for your matter Judge go hear this your matter Misede Eh! Eh! Judge go hear this your matter Me I go fight for your matter Oh! Judge go hear this your matter Eh! Eh! Eh! Eh! Kolombi e! Kolombiko Kolombi e! Bikobiko Kolombi e! Kolombiko Kolombi e! Bikobi
Writer(s): Eunan Emenogu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramPath