album cover
Rise & Fall
20
Afro-Pop
Rise & Fall was released on April 6, 2023 by Jay Jay West Entertainments as a part of the album Rise & Fall - Single
album cover
Release DateApril 6, 2023
LabelJay Jay West Entertainments
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Boysarie
Boysarie
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oyeku oluwaseun
Oyeku oluwaseun
Composer

Lyrics

Chalcedony  yeah yeah
Higher Higher
Tjones on the mix
Before mama died
she told me to make it right
I put my mind for the fight
Always aiming very high
everything that happened made me cry
wetin i don see for this my life
even papa self dem take his life
upon that me I still go thrive
Life is about rising and fall
that's why me I hustle to the top
make my level no go drop
keep staying on my God
Life is about rising and fall
that's why me I hustle to the top
make my level no go drop
keep staying on my God
wetin I do them me I no know
just because I wan live a life of my own
wetin dem do for all my brothers at home
bad belle dey no want make we grow
if money dey love dey
if money no dey that love go fade
that's why I pray make my hustle pray
cause I know say baba God still dey
I say if money no dey
enemies go ask me wetin I gain
make my hustle no come be in vain
that's why I still dey pray for more grace
how I wish say my mama dey
to hear wetin people dey say
how I wish say papa still dey
shey you know as I go feel today
Life is about rising and fall
that's why me I hustle to the top
make my level no go drop
keep staying on my God
Life is about rising and fall
that's why me I hustle to the top
make my level no go drop
keep staying on my God
I know life he no easy
hustle everyday to make things easy
to make it in life is so risky
that's why I been keeping myself busy
I know the street is hard o
hustle everyday just to ball o
baba hold me up make I no fall o
if hustle no pay I go dey dull oo
my mama suffered before she died
my papa suffered I must to try
as omope i keep my hustle tight
everything about me must always be right
i look at my back i see nobody
i checked my account i no get money
na then my friend start to dey act funny
I come remember the words of my mummy
Life is about rising and fall
that's why me I hustle to the top
make my level no go drop
keep staying on my God
Life is about rising and fall
that's why me I hustle to the top
make my level no go drop
keep staying on my God
Olamide baddo hustle to the top
Star boy wizzy yeah hustle to the top
bella shmurda yeah hustle to the top
oluwaloseyi o hustle to the top
Jegun Jeran
Jay Jay west
king kruss got this one hustle to the top
chalcedony yeah
Written by: Oyeku oluwaseun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...