album cover
Informate (FYI)
album cover
Informate (FYI) was released on October 25, 2024 by 5K Records Limited as a part of the album Informate (FYI) - Single
October 25, 2024
Label5K Records Limited
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

All of the kele on me
I no fit looseguard
I gats to guard my steeze
I gats dey use my sense ooo
Lord forgive my sins
I know say thisi night I go commit again
I no fit whine myself oh no
Gbemi trabaye
Na money I get I no killi somebody
No dey shalaye
Tell me one thing wey raba cannot do
Where the money dey
When therapist come e dey enter your body
For your informa
Come see bombe
Gimme that thing you carry for there
Money too long for your informa
For your information
Come see bombe
The kele think say I come here play
For your information
For your informa
I thank God I no dey do pass my self
Enemies dem won tear my shirts
I go forgive no go forget
If you cross me I swear you go collect
Btc choke for wallet
Dem no fi use me play like cassette
We dey pop bottle no do budget
If ihn pain you make you go kicki bucket
Gbemi trabaye
Na money I get I no killi somebody
No dey shalaye
Tell me one thing wey raba cannot do
Where the money dey
When therapist come e dey enter your body
For your informa
Come see bombe
Gimme that thing you carry for there
Money too long for your informa
For your information
Come see bombe
The kele think say I come here play
For your information
For your informa
Written by: Adesewa Solagbade, Bisiriyu Abraham Adeyemo, Jacob Evangelista
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...