album cover
Sure For Me
album cover
Sure For Me was released on June 26, 2026 by Starstruck Management, Inc as a part of the album KING COAL
June 26, 2026
LabelStarstruck Management, Inc
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Chorus]
E go maranma, e go soft, woah, woah
Mo ní no stress, e go soft, woah, woah, yeah
Bí ti Agege bread, bread, bread, e go soft, woah, woah, woah
E sure for me, e go better
Ọmọ better, ọmọ better, ahh
E go maranma, e go soft, woah, woah, aya
Mo ní no stress, e go soft, woah, woah, woah
Bí ti Agege bread, bread, bread
Bí ti Agege bread, bread, bread
Bí ti Agege bread, bread, bread, e go soft
E sure for me, e go better
Ọmọ better, ọmọ better, ọmọ, ọmọ ọmọ better, ye-ye, yeah, yeah
E sure for me, e go better, e go better, yeah, eh
[Verse 1]
E go soft like bread Agege, 'gege
'Cause I don dey waka now, e don tey
Wande, e sure for me because I've always believed in myself
I did for myself, na God put am for my head
Mo dẹ ti ji ba wọn (Ji ba wọn)
Padi mi ji ma sun, wọn wò ẹ
Black Diamond, mo ti la wọn
Olúwa lọ n ṣọ mi, lo n ṣọ mi
Da ti ẹ mọ
All the people wey we start, I no know where dem dey (All the people wey we start)
I no know where dem dey (Iskaba)
[Chorus]
Ọmọ better, yeah, e go maranma, e go soft, aya
Mo ní no stress, e go soft, woah, woah, woah
Bí ti Agege bread, bread, bread
Bí ti Agege bread, bread, bread
Bí ti Agege bread, bread, bread, e go soft, ye
E sure for me, e go better
Ọmọ better, ọmọ better, ọmọ, ọmọ ọmọ better, ye-ye, yeah, yeah
E sure for me, e go better
E go better, ye-ye
[Verse 2]
Ọmọ boy, ọmọ boy
Ọmọ boy, ọmọ lile, emi Toy
Get money before you go look woman, ni mo ṣe fi Ronkẹ lẹ
Getting money was the only plan, torí náà ni mo fi Ronkẹ lẹ
E go mara-mara, e go soft
Now my money is growing, now my money is tall, tall
Ọmọ nothing fit worry me, I no go fall
Even wall of Jericho dey fall
Kò s'ẹnikẹni mi o lè fọ
[Outro]
Iskaba
Ehn, Iskaba
Written by: AWosika Olayemi Josiah, Norman D’Nyra Iria, Okunsanmi Adefolarin Mitchell, Oluwatobi Wande Ojosipe, Onyekachi Emenalo Mathias, Prince Macaulay-Smith
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...