album cover

Loser Pay

5,423Music2026
album cover
00:05
00:20
00:45
01:10
01:15
01:25
01:35
02:25
00:00
02:44
Past 7 Days
Loser Pay was discovered most frequently at around 20 seconds into the song during the past week

Lyrics

Shay If them tell me say e go Dey this bad
Omo I no go believe
But Just because say I been get small set back
Many cast me aside
Well E too sure for me I go get money make we keep jokes aside
Make the matter no escalate
I be making my update up to date (ha)
Everytime you're up to something
Me I no wan Dey still Dey grind till 40
I be working you know i can't be dulling
Tell young John I hear the money calling
Why you wan no go wan make this money
Don't know why the mandem hating on me
Many searching for salvation
Jhaytunez what's the information
Say life na loser pay
Na better loser pay pay pay
Awon tan pe laye
Gats to appreciate
(Say say)
Say life na loser pay
Na better loser pay pay pay
A won to kpe laye
Gats to appreciate
Yedika you must be poet
You lyrically fit you dah up next
But i don't really know to be honest
Men i'm tired I'm moving regardless
Blessings finna come in a form
That you do not expect
But walahi i won't take disrespect
Capital VIP make I chop soft life
If I Dey there no table for two
Them go know me for my hood
Time is money **** no go play for a fool
I ain't looking for hulabalu
I be star who are you
Imma wait for your answer
I'll be looking for you if you're talking bout mula
For money I'm outside
I just told you the reason I'm feeling depressed and
You're telling me that's life
Everytime you're up to something
Me I no wan Dey still Dey grind till 40
I be working and you know i can't be dulling
Tell young John I hear the money calling
Why you wan no go wan make this money
I don't know why the mandem hating on me
Many searching for salvation
Jhaytunez what's the information
Say life na loser pay
Na better loser pay pay pay
A won to kpe laye
Gats to appreciate
(say say)
Say life na loser pay
Na better loser pay pay pay
A won to kpe laye
Gats to appreciate ay ay
Written by: Erogbogbo Gabriel Temitayo, Stephen Onyedika Anyaebosim

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...