album cover
AMIRI
album cover
00:00
00:05
00:20
00:35
00:55
01:00
01:15
01:25
01:30
01:35
01:55
02:00
02:15
02:20
02:35
00:00
02:46
Past 7 Days
AMIRI was discovered most frequently in the first few seconds of the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Chorus]
A ma touch ẹ pa-pa-pa
Ko to gbe designer wa
Ko to burst ita la wa
[Verse 1]
I'm not sophisticated
I'm just high and tipsy
I no go follow you dey there
You hear say the lifestyle cost, habibi
Amiri rocking the latest
Check my wrist full size na Millie
Na me no choose to dey there
Before they count me out I'm leaving
[Verse 2]
Na me no choose to dey there
Make them no fool me, Amen
Where they been leave me, ironic, mo ti ja mo ti debẹ
Bourdillon la ti n chill wọn o debẹ
They been pulling the stunts I'm rebel
Where they been leave me mo ti jasi I'm the price, debate-less
[Chorus]
A ma touch ẹ pa-pa-pa
Ko to gbe designer wa
Ko to burst ita la wa
Ko to burst ita la wa
Hmm ah
[Verse 3]
Tọmọ dudu ba ti purse, ọmọ pupa gbe mi debẹ
You see this lifestyle wey you just see, wo, isẹ mo ṣe debẹ
Her body go tell if she rock me John Thomas ti iṣan ba ti cut
Ki n kan ma gbori ninu Porsche
Her libido high mo ti rọ ọ ni shot
Twinkle little pretty diamond sitting on my neck
And you no fit dey waste my time when my wrist na Patek
I know say e go dey pain them cos I just dey get am clear
And una never see anything I go press their neck this year
[Chorus]
A ma touch ẹ pa-pa-pa
Ko to gbe designer wa
Ko to burst ita la wa
Hmm ah (Kurima)
Hmm ah
[Verse 4]
I be stubborn goat highkey
So come correct Nike
I am all that walai talai nobody ṣana pass me
Ws bi Banky
Abuja aura swaggie
Do anything wey I like
I no too send your daddy
Aura plenty o yapa
I dey give na sadaka
Press my money ko lọ far
Life unfair to talaka
Oju aye pọ but no yawa
Drop my verse and enter car
They count me out I burst out like surprise surprise mo n para pa
[Chorus]
A ma touch ẹ pa-pa-pa
Ko to gbe designer wa
Ko to burst ita la wa
Hmm ah
Hmm ah
[Chorus]
A ma touch ẹ pa-pa-pa
Ko to gbe designer wa
Ko to burst ita la wa
Hmm ah
Hmm ah
Written by: Adebayo Abiodun Abraham, Adewale Atanda, Odugbose Caleb Olusegun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...