album cover

One Round

17,340Afro-Beat2026
album cover
00:00
00:15
01:05
01:10
01:20
01:35
01:55
00:00
02:00
Past 7 Days
One Round was discovered most frequently at around 15 seconds into the song during the past week

Lyrics

[Verse 1]
Na cheat I cheat, I no kill person
Sọ one round, I no wound person
The baddie fine and she's captivating
I don't know when I hit it, eh
Comot body maka ịgbarụ Ngene
No apologize, I dey run am daily
Na me be salt, you go be my pepper
Oh no, na you be this ooo
[Chorus]
I'm never letting go
Baby, for your love, bọbọ gị anyịgo
You dey increase my libido
Na you dey my head just a while ago
Wetin you dey find for Sokoto
Na em dey my shokoto
Ngwa chee ka m kpọọ Oliver De Coque
Cos you dey burst my brain oo
[Verse 2]
Maka puna no get last seen
Baby, where did you go tonight?
She ask me if I'm a Chosen
Na ọ gara Bible study fa
Onye? Onye bụ onye mụrụ nwa mara mma?
Shake am Rosey
Ọ kwa ị gbata egwu a, anyị akụọrụ gi aka
[Verse 3]
Tellet nobọ
Tellet nobọ ife anyị mere na nkwọ
Tellet nobọ
Tellet nobọ arụ anyị rụrụ na mbụ
[Chorus]
I'm never letting go
Baby, for your love, bọbọ gị anyịgo
You dey increase my libido
Na you dey my head just a while ago
Wetin you dey find for Sokoto
Na em dey my shokoto
Ngwa chee ka m kpọọ Oliver De Coque
Cos you dey burst my brain oo
Written by: Sopuruchukwu precious Odunze, Victor Freedom Edeh

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...