歌词

Hmm Hm Hmm Hm hm Hey hehehe hey Ha hah ha ah ha Hey! hey Hehehe hey Hey hehehe hey Ha hah ha ah ha E pepper dem Spinall pepper dem E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem DOWNLOAD AUDIO E Dey pain you say I Tanda like this Say E Dey pain you say I Dey sing like this Too be fine girl Abegi no be beans Too be fine boy Abegi no be beans Yekpa! E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem Pepper dem hmmm Pepper dem Hoha Say make we pepper dem Pepper dem Pull up in a Rover (Pepper dem) Yebo Nona Gala (Pepper dem) Dancing Jangolover (Pepper dem) Say E Dey pepper dem Moti gba grammy oh Check Linda Ikeji Dem just Dey Yan my story story oh Say E Dey pepper dem Chai! E Dey pain you say I Tanda like this Say E Dey pain you say I Dey sing like this Too be fine girl Abegi no be beans Too be fine boy Abegi no be beans Yekpa! E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem Pepper dem hmmm Pepper dem Hoha Say make we pepper dem Pepper dem Tatafo Tatafo Abeg where you Dey go This your way Na Kolo (Pepper dem) Tatafo Tatafo Abeg where you Dey go This your way no good oh If you see your brother failing Say make you help Am If you see your sister wailing Say make you help Am If you see say Dem succeed Say make you join Am If you see your brother see your sister anybody Make you roll up E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem Pepper dem hmmm Pepper dem Hoha Say make we pepper dem Pepper dem Pepper dem Make E pepper dem I don talk pepper dem Make E pepper dem E pepper dem Spinall pepper dem Spinall Oya What if What if She murder murder DJ Spinall murder murder Dem Hey What if Hey hey What if We murder murder We we we murder murder Dem
Writer(s): Yemi Alade, Emmanuel Kelechi Nwosu, Sodamola Desmond Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out