歌词
[Verse 1]
Okay make i start am from the genesis
Now before they couldn't tell me anything (Duro nbẹ)
When i use to hustle for my Hennessey
Now na Hennessey they give me Hennessey (Duro nbẹ)
Take am easy make i roll my medicine
Me i no dey see my enemies (Duro nbẹ)
Ma lọ binu binu why you mad at me, why you mad at me
When i just dey hustle for my family (Duro nbẹ)
[Verse 2]
Ọmọ everyday i just dey thank God
Say comon tenant don turn to landlord
I don't know no friend i dey with my squad
Check am na my name dey for the sign board
[Verse 3]
All year am'a be on to hustle
I no get time to go award show
How me go go sit down dey start convo
With this hating industry **** i don't know (Duro nbẹ)
[Verse 4]
That na something wey i no go ever do
Me i rather focus on my revenue
Some people say dey no dey like my attitude (Sabi boy)
Street dey show me gratitude (Duro nbẹ)
[Chorus]
Kuro nbẹ o
Mo ni ma lo duro nbẹ o
Duro nbẹ o
To ba gbọ ma lọ duro nbẹ o
Wọn gbe lọ, wọn gbe lọ, wọn gbe wa
Nothing dey sup ma ****
Mah **** wọn gbe lọ, wọn gbe lọ, wọn gbe wa
Duro nbẹ
[Verse 5]
I've been balling ever since i was in secondary
Up till now m ka nọ na-enye ha melody
"Hold up"
They been talking shit but i don't really care
Nwanne onye machaa anyị etinyelụ ya ogbunigwe
"Hold up"
[Verse 6]
Men dị good and ị ma men dị hood
And ị ma men dị hood that's why you will never get the clue
So gbado anya use your tool before ị chọta my crew
I'm the motherfuckin' truth, ị wụghalịa you go lose, nnwa
[Verse 7]
Kụọ with us or you will get rolled over
Every year young anyị ka kwụ ka old soldier
Nwa olokpa yi black, anyị fụ ya, a nwụnye ya roger
And asa gị yi pink, anyị na-akụ ya n'enu sofa
[Verse 8]
Wete list na table if not, nnwa, ị bụ joker
Anyị kụchalị large, anyị ejekwa kụọ na nke Mma Udoka
Internationally local
Ain't na play the game with local
Anya m dị na the money, bụa fụlụ deal m na-e-broker, nnwa
[Chorus]
Kuro nbẹ o
Mo ni ma lo duro nbẹ o
Duro nbẹ o
To ba gbọ ma lọ duro nbẹ o
Wọn gbe lọ, wọn gbe lọ, wọn gbe wa
Nothing dey sup
Mah **** wọn gbe lọ, wọn gbe lọ, wọn gbe wa
Duro nbẹ
Wọn gbe lọ, wọn gbe lọ, wọn gbe wa
Nothing dey sup
Mah **** wọn gbe lọ, wọn gbe lọ, wọn gbe wa
Duro nbẹ
Written by: Damini Ogulu


![在 YouTube 上观看 Burnaboy - Duro Ni Be [Official Video] ft. Phyno 在 YouTube 上观看 Burnaboy - Duro Ni Be [Official Video] ft. Phyno](https://i.ytimg.com/vi/TN0w7WKCZuQ/maxresdefault.jpg)