音乐视频

Simi & Praiz - Outta My Head (Official Video)
观看 {artistName} 的 {trackName} 音乐视频

精选于

制作

出演艺人
Simi
Simi
表演者
Praiz
Praiz
表演者
作曲和作词
Simi
Simi
词曲作者
Praiz
Praiz
词曲作者

歌词

Wetin you dey do for my dream, oh boy I dey see you anytime wey I sleep, oh boy You see me, I don't need this scene, oh boy You're in my head, you're invading me, oh boy (Wahala dey!) Oh, you must be one of a kind (Wahala dey!) 'Cause you won't get out of my mind (Wahala dey!) I wanna go back to the time (Wahala dey!) You are outta my mind Wetin you dey do? Wetin you dey do for my head? Wetin you dey find? Wetin you dey find for my head? Wetin you dey do? Wetin you dey do for my head? Wetin you dey find? Wetin you dey find for my head? Get out of my head, eh-eh-eh, eeh Wetin you dey do for my bed? Oh girl Maybe it is all in my head, oh girl Why you come to do me this, oh girl I close my eyes, and you're all I see, oh girl Oh-oh oh-oh (Wahala dey!) Oh, you must be one of a kind (Wahala dey!) 'Cause you won't get out of my mind (Wahala dey!) I wanna go back to the time (Wahala dey!) You are outta my mind (Wahala dey!) Oh! Wetin you dey do? Wetin you dey do for my head? (Out of my head, girl) Wetin you dey find? Wetin you dey find for my head? (Oh-oh oh) Wetin you dey do? Wetin you dey do for my head? (Oh-oh, baby girl outta my head) Wetin you dey find? Wetin you dey find for my head? (No way) I really thought that I moved on The thing wey you do me, e strong Oh baby, when will you be gone? Why you dey my head for so long? Wahala dey-dey Wahala-wa-wa-wahala dey Wahala dey Wetin you dey do? Wetin you dey do for my head? (Outta my head, girl) Wetin you dey find? Wetin you dey find for my head? Get out of my head, eh-eh-eh, eeh Wetin you dey do? Wetin you dey do for my head? (My head, my head, my head, my head) Wetin you dey find? Wetin you dey find for my head? Get out of my head, eh-eh-eh, eeh
Writer(s): Simisola Bolatito Ogunleye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out