制作

歌词

[Intro]
Mavin
Drop it
DJ Big N
Tiwa (Baby Fresh) Burna
When ya big ya big abeg
[Verse 1]
Baby, baby oh
This thing it crazy oh
I go insane oh
Ọlọrun gba mi oh
[Verse 2]
Wonder wonder wonder (Wonder)
It's too late to cry oh (Wonder)
My heart beating fast oh (Wonder)
Ọlọrun gba mi oh (Ah)
[Verse 3]
My matter e don' cost
And everywhere I go now, they know me
Na so so misses this, dem dey call me
All the way from Lagos to Miami
Abu Dhabi dem dey feel me
They know say this your love dey drive me crazy
And I'll do anything for my baby, ah my baby, ah
[Chorus]
Baby anything for you
Dance the sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine ah, whine ah, whine me up for you
[Chorus]
Baby anything for you
Dance the sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine ah, whine ah, whine me up for you
[Verse 4]
Yah, holla
Holla, holla, holla, holla, holla
Why I feel so good every time I hold ya
So good that I got you screaming 'Hallelujah'!
You know nobody do you like I do you
Whine baby holla, holla, holla, holla, holla, roll up
[Verse 5]
Bring my teller and up live life demma wonder
Why me pre the sweet life
'Cause they look pon me and see my sweet smile
But they don't know, say I come from street fight
[Verse 6]
So make you know don't make feel like you no wan't me
Tell me where you reside, bring your honey
Make you give me green light, make you call me
I'll be there by your side (Eh-eh-eh)
If you give me I go dapada, you know say I don't suffer oh-eh
Now I don dey dapada, so you no go needing no order (La-da-da)
[Chorus]
Baby anything for you
Dance the sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine ah, whine ah, whine me up for you
[Chorus]
Baby anything for you
Dance the sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine ah, whine ah, whine me up for you
[Verse 7]
You a sexy and you fine (Baby)
Bring your body next to mine (Baby)
Hold me bọbọ waste no time (Baby)
I make your body feel alright, oh, oh
Dakun, dakun baby me eh, tell me ka lọ rock eh
What you got to jadi oh
Make a bad girl be feeling irie (Drop it)
Surulere jaye
A lọ gbogbo Festac jaye
O ya Lekki nkọ, jaye
O ya Ikorodu jaye
[Chorus]
Baby anything for you
Dance the sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine ah, whine ah, whine me up for you
[Chorus]
Baby anything for you
Dance the sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine ah, whine ah, whine me up for you
[Outro]
You thought this was a game
We just getting started
DJ Big N
When ya big ya big abeg
Written by: Rusell Emery Medley
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...