音乐视频

音乐视频

制作

歌词

Master, Master
Fling to the climax!
Wha-ya!
Sound Sultan
Wizzy baby
2Baba dey here so
M-M-Masterkraft on the beat
Baby girl, we meant to be, oh
Naija dey watch over me, oh-woah
Me want to watch over you
For the rest of my life, oh-woah-woah-woah-woah
Baby girl, we meant to be, oh
Naija dey watch over me, oh-woah
But me want to watch over you
For the rest of my life, oh-woah-woah-woah-woah
Baby, rocking the show, baby girl that's our business
Baby girl, you too fine, say your love is my weakness
Oh-oh-oh-oh-oh
Rocking the show, baby girl that's our business
Say your love is too strong, baby girl that's my weakness
Oh-oh-oh-oh-oh
Ki ijo ma lo o
Oya geshomo
Baby ja won si o
Oya geshomo
Ki ijo ma lo o
Ah-ah-ah-ah, yeah-yeah-yeah-yeah-yeah-yeah oh
Ki ijo ma lo o
Oya geshomo
Baby ja won si o
Woah-woah-woah
Ki ijo ma lo o
Ah-ah-ah-ah, yeah-yeah-yeah-yeah-yeah-yeah oh
I see you waiting for that good life, oh
Come make we chop life, oh
You no be person wey I fit to lie for
I go deliver am like a midwife, oh
My lepa too fine, my lepa too set
Orobo waistline, e be like duplex
Even the rude boy say man ah respect
On a respect, oh
Baby, rocking the show, baby girl that's our business
Baby girl, you too fine, say your love is my weakness
Oh-oh-oh-oh-oh
Rocking the show, baby girl that's our business
Say your love is too strong, baby girl that's my weakness
Oh-oh-oh-oh-oh
Ki ijo ma lo o
Oya geshomo
Baby ja won si o
Oya geshomo
Ki ijo ma lo o
Ah-ah-ah-ah, yeah-yeah-yeah-yeah-yeah-yeah oh
Ki ijo ma lo o
Oya geshomo
Baby ja won si o
Woah-woah-woah
Ki ijo ma lo o
Ah-ah-ah-ah, yeah-yeah-yeah-yeah-yeah-yeah oh
Oya baby come close
Make I feel you
Come close, make I show you how I love you
Come close, make I touch you
Make I love you
Oya baby give dem
Make it slowly just dey kill dem
Make you start just dey understand dem
Just dey look dem, ai
At the same time, you go just dey feel dem, hey
It's not by might or by power
I dey do am, they take am oh
Anyhow wey we go lick am
We go lick am, e go sweet like pam
Baby I like your fire
I like all your hotness
Baby come closer
But at the same time, make you go
Oya see
Baby, rocking the show, baby girl that's our business
Baby girl, you too fine, say your love is my weakness
Oh-oh-oh-oh-oh
Rocking the show, baby girl that's our business
Say your love is too strong, baby girl that's my weakness
Oh-oh-oh-oh-oh
Ki ijo ma lo o
Oya geshomo
Baby ja won si o
Oya geshomo
Ki ijo ma lo o
Ah-ah-ah-ah, yeah-yeah-yeah-yeah-yeah-yeah oh
Ki ijo ma lo o
Oya geshomo
Baby ja won si o
Woah-woah-woah
Ki ijo ma lo o
Ah-ah-ah-ah, yeah-yeah-yeah-yeah-yeah-yeah oh
Sultan and Wizzy and 2Baba
You know, we do our music, no dey do gra gra
You've been waiting for long, sorry for the lateness
Oh-wee, eh
Written by: 2Baba, Sound Sultan, Wizkid
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...