歌词

(Is Da Maker) Yeah champion Them say we no be good oh But ebe music we dey do oh Rich game Shatta matter No be your matter I dey rule them like Nana Fa sɔɔ hɔ, me deɛ m'ada Fire burn fake friends, m'aka Fear bullet, don't fear gun Jata dey come, them dey run Where my girls dey? Make we have fun Shake your bum bum bum Your girl dey like me, no be my fault Because I dey use condom She say I be neat You, you be thief You do ah, you for brush your teeth I buy am Designer, Gucci, Versace But you, you dey buy Jolumi What be your problem nothing informer I still go dey run my Ghana Ma paddy you chop? You bath? What you do for Shatta Wale? You chop? You bath? Tell me Ma paddy you chop? You bath? What you do for champion? You chop? You bath? What you do for Shatta Wale? Me I be business man, so I dey save for Eco-bank Charlie me I no loose guard, see my money for my echolac Like I go join ECOMOG Fight for my country, charley I dwag My music no dey bore When I come stage, gimme applause I no be Jesus Christ, so you no go fi nail me for the cross Charley buulu ofuɔ Do something, look for a job I no be your saviour So better look for your saviour This be my area I say Accra be ma area You forget where you come from? Hehehe may be Liberia Tsutsu migrator Boy dey use vibrator ABCDEFG and you want use calculator Ah sha ney esha Them bounce am from Malaysia Charlie this be Humburg, don't tell me say this be Tunisia Ma paddy you chop? You bath? What you do for Shatta Wale? You chop? You bath? Tell me Ma paddy you chop? You bath? What you do for champion? You chop? You bath? What you do for Shatta Wale? Shatta matter No be your matter I dey rule them like Nana Fa sɔɔ hɔ, me deɛ m'ada Fire burn fake friends, m'aka Fear bullet, don't fear gun Jata dey come, them dey run Where my girls dey? Make we have fun Shake your bum bum bum Your girl dey like me, no be my fault Because I dey use condom She say I be neat You, you be thief You do ah, you for brush your teeth I buy am Designer, Gucci, Versace But you, you dey buy Jolumi What be your problem nothing informer I still go dey run my Ghana Ma paddy you chop? You bath? What you do for Shatta Wale? You chop? You bath? Tell me Ma paddy you chop? You bath? What you do for champion? You chop? You bath? What you do for Shatta Wale? Saga them chop? Them bath? What them do for Shatta Wale? Saga them chop? Them bath? Saga eh Kofi Boat them chop? Them bath? What them do for Shatta Wale? Them chop? Them bath, hahahaha? Salty them chop? Dem bath? What them do for? Blade them chop? Them bath? What them do? What them do at all? Hhahahahahaha Your shit be my hit
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah, Da Maker Da Maker Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out