制作

作曲和作词
Chestman
Chestman
词曲作者

歌词

Yeah, this is chestman the right man
Alongside cheezy chi
You know, life is all about freestyle
You know
We are all human
With different colors and cultures
But all we need is one love
To make the world beautiful
Okay, okay
It's all good
Let's go
Listen
Everyday for my life
Me I dey hustle to survive
I still dey ballin' everyday
That wan nor mean say
Guyman nor know wetin dey
Good or bad
Sometimes dey come my way
E dey make man understand
What life is all about
Listen
In every city
Na me dem dey talk about
Na my music they wan hear about
Even for that round-about
Na my statue dem dey yarn about
Good or bad
People must to talk about you
Jeje, life na Jeje
Jeje, life na Jeje
Life is so sweet
Lick it like a lollipop
Dance to it like hip-hop
Put this song on non-stop
Shorty wanna have fun
She say, life is too short
Short like her bum shot
She love Prince handsome
She love to sing his song
Love is all we need
To make life awesome
Congratulations
Chest is for the nation
Everyday celebration
Music for my heart
That is my creation
Jeje life na Jeje
Jeje life na Jeje
Give Thanksgiving
For the life that you living
Whether you make am or u nor make am
Dem go still talk about you
Make you live your life
Make u live am to the fullest
Whether wrong or right
We can live on to the fullest
Yes, I told you
I'll be the best
Yeah, I told you
Mama told me
Son you'll be the best
Mama told me
I'm feeling myself
Dj playing my song
Let dem play my song
Everywhere I go they know
I have be feeling myself
Dj playing my song
Everywhere I go
Let dey play my song
Jeje, life na Jeje
Jeje life na jeje
Jeje life na jeje
Jeje life na jeje
Let it know
Let it know
Let it know
Carkos on the mix
Written by: Chestman
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...