音乐视频

音乐视频

制作

作曲和作词
BRYAN THE MENSAH
BRYAN THE MENSAH
词曲作者

歌词

[Verse 1]
Sometimes I just dey ask myself how we ended up here
If it’s us against the whole wide world sef we still go dey here
Cos you still my baby
If you cry I go cry with you
Even if you tell a lie, me I no dey shy me I still go side with you
I go always ride with you
How I fit to lie?
And what dey shock me be say, I thought life could be good on my own
I no dey barb how you take over my heart, mind and my soul
You for tell me or show me how wey you fit do that
Must be something
[Chorus]
I don't even know but you bost my mind
No be anybody wey go fit do that tin
You bost my mind
I no even know how you dey fit do that tin yeah
[Verse 2]
Deep breathe baby girl sekkle down
Your body too dey bounce don't know what you on about
I see your waist o I see your waist
And I dey try figure what you trynna say
Not too good with mixed signals omoge
I don't know what to do with your energy
So let's pause
Mommy pump the brakes but don't stop
Slow down cos you on a roll now
When you already know now
So let's pause
Mommy pump the brakes but don't stop
Slow down cos you on a roll now
When you already know
[Chorus]
I don't even know but you bost my mind
No be anybody wey go fit do that tin
You bost my mind
I no even know how you dey fit do that tin yeah
[Verse 3]
If it’s us against the whole wide world sef we still go dey here
We still go dey here
I don't know what to say
Mmm you dey gimme something chale something wey nobody fit replace
And I never felt this way
Tell me how dey do am cos I no dey barb why I dey craze like this
I no go fit to explain
Oh yeah
Oh yeah yeah
Oh yeah oh yeah
[Chorus]
You bost my mind
No be anybody wey go fit do that tin
You bost my mind
I no even know how you dey fit do that tin yeah
Written by: BRYAN THE MENSAH
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...