音乐视频

Paul Chisom - Halle (Victory Song) (Audacious Worship Experience)
观看 {artistName} 的 {trackName} 音乐视频

精选于

制作

出演艺人
Paul Chisom
Paul Chisom
表演者
作曲和作词
Paul Chisom
Paul Chisom
词曲作者

歌词

Dem dey wonder say After all the things I've been through I still dey dey praise Dem dey look me like a fool oh I dey dance and jump around dem think say na craze When we praise God e dey happy oh (So me go give am the praise I gat) Me I want to dance like David oh (So make you put on your dancing shoes) Money no go reach to repay You oh (For all the good things wey You dey do) Do for me, do for you Come follow me praise my God Halle eh eh Hallelujah na my victory song Hallelujah na my song oh Hallelujah na my sound oh Hallelujah everyday oh Hallelujah, hallelujah My God e good no be lai lai (lai lai) If you know my story, you go give am the glory (glory) Some people think say I high high I no send dem, na the Spirit oh, I no send dem See my life oh No be me, Baba God na the Boss, no be me See my life oh, no be me Say hallelujah (Hallelujah)
Writer(s): Paul Udo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out