album cover
Mirror
10,553
Afro-Beat
Mirror 由 Davido Music Worldwide 于 2019年3月19日 发行,作为专辑“Mirror - Single”的一部分。
album cover
发行日期2019年3月19日
唱片公司Davido Music Worldwide
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM99

制作

歌词

Mirror on the wall
Mirror on the wall
Promise to get up anytime a **** fall
Bad man gatz sharp, no be me them go dull
Baba God check your phone you go see missed calls
Mirror on the wall
Mirror on the wall
Promise to get up anytime a **** fall
Bad man gatz sharp, no be me them go dull
Baba God check your phone you go see missed calls
I see the buildings collapsing
R.I.P to the kids wey dey the accident
Even the third mainland bridge is getting weak
That's something we need to fix
This set of teeth we are gnashing them
Cause e no dey happy at all
Our Country getting dragged on the floor
Anybody can kill anybody and get away with it
If I'm in trouble, I don't know whom to call
And if anybody says police you need a brain replacement
They only come to take the eyewitnesses statement
Them no dey chase armed robber again
If them no arrest Yahoo boy wey get Benz wetin them gain
Aih
Got my PVC but there was no need to use it
Almost didn't cast my vote
Cause already knew who was winning
Yea yea
You right
You right
The Country isn't moving
This is the end of the beginning
Haha
Jokes on you
You sold your vote
Was rich for a week and now you broke
Not too young to run na yarns
You run your mouth, dey run you down
Quote me, don't doubt me
It's only in Nigeria that the President is older than the Country
E get some things I no fit talk
Trust me
Cause if I do like pimples, them go burst me
Mirror on the wall
Mirror on the wall
Promise to get up anytime a **** fall
Bad man gatz sharp, no be me them go dull
Baba God check your phone you go see missed calls
Mirror on the wall
Mirror on the wall
Promise to get up anytime a **** fall
Bad man gatz sharp, no be me them go dull
Baba God check your phone you go see missed calls
The money no dey circulate well
No be everybody wey dey chop three square
Eh God
Shine your light on PHCN
We only need to fuel cars
We no need gen
The government dey turn people to nuisance
See them dey do money rituals
See them dey use pant
How can you kill your own blood sister
Man gunned down by a custom officer
'Cause of 5000 Naira
No be the way o
Your prick fit miss if you give beggar money o
Even some are depending on giveaway o
Na when person fit strip naked for only 50k o
(Eh Etinosa)
That one loud o
My advice, don't drink and drive
Don't drink and go on Instagram live
Mirror on the wall
Mirror on the wall
Promise to get up anytime a **** fall
Bad man gatz sharp, no be me them go dull
Baba God check your phone you go see missed calls
Mirror on the wall
Mirror on the wall
Promise to get up anytime a **** fall
Bad man gatz sharp, no be me them go dull
Baba God check your phone you go see missed calls
Heh!
This man died since Friday
Jesus
What is his name?
Hello Elliot! Elliot! Elliot!
Written by: Barry Jones, Leonardo Baroni, Robin Andrew Hill
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...