歌词
Its mickygee on the beat
Tuneboi
Areezy mr somori
P.london music
Amaka wa e no matter, Money matter na hin matter pass. se you know
Buri buri pem pem pem
Amaka wa e no matter, Money matter na hin matter pass. se you know
Oh oh oh oh hm hm
When Money dey friend go dey, when money no dey friend go go se you know that
No go underrate your fellow man.
Calm down hussle hard, jumoke oni bread de le di olowo yu sef no dull am
(Lip) Ji ma sun
Ichego echego wan na wan ne gi
Gone are the days dem dey use me pose i dey wear apose x2
If you say make i fall you dey do yourself
Amaka wa e no matter, Money matter na hin matter pass. se you know
Buri buri pem pem pem
Amaka wa e no matter, Money matter na hin matter pass. se you know
Oh oh oh oh eh eh han
Make dem no tell you say u no fit make am Lai
If you don't love me now don't love me later
(radio voice) ma lo ro mi pin broda
Straight from my heart, nothing dey give me joy pass my **** moving forward moving forward
Gheto breed surulere boy me no dey carry last o
I pray ma lowo ma lola ma kole won de ma mo mi
Uum aa aa eh
Wa lowo wa lola wa kole won de ma mo e
(radio voice) ma lo ro mi pin broda
When Money dey friend go dey, when money no dey friend go go se you know that
No go underrate your fellow man
Radio voice (you dey pray make i fall you dey do yourself)
When Money dey friend go dey, when money no dey friend go go se you know that
No go underrate your fellow man.
If you say make i fall you dey do yourself
Amaka wa e no matter, Money matter na hin matter pass. se you know
Buri buri pem pem pem
Amaka wa e no matter, Money matter na hin matter pass. se you know
Oh oh oh oh
Ma lowo ma lola ma kole won de ma mo mi
Pepper london
Wa lowo wa lola wa kole won de ma mo e
Dee dee hii dee hi ha he ha
No go underrate your fellow man
Ha ha eeh eh eh ha ha ha
Oh oh haa
Written by: Ariyo Awodele