制作

出演艺人
Rico Rey
Rico Rey
表演者
作曲和作词
Rico Rey Worldwide
Rico Rey Worldwide
词曲作者

歌词

Ah Beg
Oluwa shake their leg o
Paper boy, Eyo Rico Rey Worldwide
VVIP na for human being nor be for goat
Brother hustle for the paper
First class na for human being nor be goat
Sister hustle for the rabba
Nor come dey call me for phone say you wan hear my voice, Charlie me i nor dey sick
Call me for work, Call me for money
Nor call me for fun, nor call me drinks
Cos I want to buy Bugatti , me I wan buy Lamborghini
I wan go ball for Yankee, Better life Better living, Oluwa Bless me
If nor be money na make this guy dey call me then make he free me abeg nor come dey dull me
Na 2 things dey this life hustle or beg, I choose hustle since poverty wan bring him leg
Na wetin we look trowey face na men take blast 019 Mercedes dey complete their house
Street money get oil chop am you go know but God grace na the highest na make paper blow
Nor dey hate me use my life motivate yourself, day break everywhere burst you see am yourself
Mama put nor bad but I prefer Chinese, if my enjoyment dey pain you go call police
VVIP na for human being nor be for goat
Brother hustle for the paper
First class na for human being nor be goat
Sister hustle for the raba
Nor come dey call me for phone say you wan hear my voice, Charlie me i nor dey sick
Call me for work, Call me for money
Nor call me for fun, nor call me drinks
Cos I want to buy Bugatti , me I wan buy Lamborghini
I wan go ball for Yankee, Better life Better living, Oluwa Bless me
Okiemute call me yesterday say him and him girlfriend dey quarrel make I come settle them
When money nor dey, woman nor fit dey, Nor dey waste your time brother go work and pray
I nor be lawyer, na money be the best lawyer when go settle your matter
When you get all the money to do all she want, women them nor get wahala
when she ask for 3 things you come give her one, na there you go see kpalaba
Oluwa bless me, Bless all my friends, and Bless all my families too
VVIP na for human being
Private jet na for human being
Ferrari na for human being
Maserati na for human being
Lavida Loca na for human being
Yankee Kpale na for human being
All the good things you see na for human being
My brother hustle for the paper o
 
VVIP na for human being nor be for goat
Brother hustle for the paper
First class na for human being nor be goat
Sister hustle for the raba
Nor come dey call me for phone say you wan hear my voice, Charlie me i nor dey sick
Call me for work, Call me for money
Nor call me for fun, nor call me drinks
Cos I want to buy Bugatti , me I wan buy Lamborghini
I wan go ball for Yankee, Better life Better living, Oluwa Bless me
VVIP na for human being nor be for goat
Brother hustle for the paper
First class na for human being nor be goat
Sister hustle for the raba
Nor come dey call me for phone say you wan hear my voice, Charlie me i nor dey sick
Call me for work, Call me for money
Nor call me for fun, nor call me drinks
Cos I want to buy Bugatti , me I wan buy Lamborghini
I wan go ball for Yankee, Better life Better living, Oluwa Bless me
Oluwa Bless me
Written by: Rico Rey Worldwide
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...