歌词

Dem dey ask me sey How e' take happen I tell them duro! Shebi you wan hear My full story, duro! This boy you know before Dem been don write me off like sey I nor dey book again eh ehn. {Dem carry me go back (You carry me, Carry me go front) Dem carry me go ground (You carry me, Carry me go up oh } Woju Woju, Woju Your love dey make me Woju Twinkle, twinkle, twinkle (You twinkle me Like your superstar) I feel the butterfly in my belle (You carry me on your wings) Say make I no waka with my lege Oti she Oh {Oh your love Oh your love Ooh your love Oh your love} My mama tell me say Make I no fall in love (Fall in love oh) My papa tell me say Make I no fall in love But as I see your love I know that love is real I gat to let them know (Let them know) I never see this love I never see This kind of love before You show me plenty love You show me plenty Ogbonge love, ahan! I never see this love I never see This kind of love before You show me plenty love You show me plenty Ogbonge love {Oh your love Oh your love Ooh your love Oh your love}
Writer(s): The Gratitude Coza Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out