album cover
Off For You
77
Pop
Off For You 由 Universal Music International Company Limited 于 2019年9月27日 发行,作为专辑“Amayanabo - EP”的一部分。
album cover
发行日期2019年9月27日
唱片公司Universal Music International Company Limited
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM55

歌词

[Intro]
If you me see my baby, help me tell her I dey mad for her
HitBoi Idahams
If you me see my baby, help me tell her I dey craze for her (Graftons baby)
[Chorus]
Oh girl, e be like say you don do me juju
No wonder I de off for you, eh
Abi na when I been chop your okro soup?
Baby, true true, I dey off for you
[Refrain]
Senorita, eh eh eh eh
Ọmalịcha, eh eh eh eh
Senorita, eh eh eh eh
Ọmalịcha, eh eh eh eh
Senorita, eh eh eh eh
Ọmalịcha, eh eh eh eh
Senorita, eh eh eh eh
[Verse 1]
My shuma na fine pikin
My shuma na eggovin
My baby sabi the thing
Baby, ị ga-egbu mmadụ oo
Abi I no sabi grind oh?
I dey see am for your eye oh
Baby, killing me tire oh
Mama brukutu mama ah
Oh baby, oh my love
Oh baby, oh my love
Oh baby, oh my love, my love
I dey off for you
[Chorus]
Oh girl, e be like say you don do me juju
No wonder I de off for you, eh
Abi na when I been chop your okro soup?
Baby, true true, I dey off for you
[Refrain]
Senorita, eh eh eh eh
Ọmalịcha, eh eh eh eh
Senorita, eh eh eh eh
Ọmalịcha, eh eh eh eh
Senorita, eh eh eh eh
Ọmalịcha, eh eh eh eh
Senorita, eh eh eh eh
[Verse 2]
See, anything wey you want, I go do
For your matter, I go be execu-
This love e dey high me pass kalaku
And I know say no be April fool
Anything wey you want, I go do
For your matter, I go be execu-
This love e dey high me pass kalaku
And I know say no be April fool, I swear
[Bridge]
If you me see my baby, help me tell her I dey mad for her oh
Eh eh
If you me see my baby oh, help me tell her I dey craze for her
[Chorus]
Oh girl, e be like say you don do me juju
No wonder I de off for you, eh
Abi na when I been chop your okro soup?
Baby, true true, I dey off for you
[Bridge]
Eh eh eh eh
Eh eh eh eh
Eh eh eh eh
Eh eh eh eh
Eh eh eh eh
Eh eh eh eh
Eh eh eh eh
[Outro]
HitBoi Idahams oh
Graftons baby
Written by: Idahams
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...