歌词

You say na your girl Na just your turn Share our blessing Turn by turn Her name na blessing And she like to come When she hear money She dey stick like gum Hold on brother No dey form james bond I wan take your girl And she have to come I get money Na me be your boss So no come dey form robo cop Money Money too sweet abeg Hustle brother you don dey beg Money too sweet abeg Hold your baby she don dey beg Money too sweet abeg Hustle brother you don dey beg Money too sweet abeg Hold your baby she don dey beg I like the way you dance and you loosing control You want the dollar bill and you want to control it As i get money I go buy house I go buy house and two mansion With two benz and two roc royce Vibe Ghana girls dem dey like meet and greet Even if you fine we fit no even meet And i get money alhaji want to eat I dey like chop banku and fish Money too sweet abeg Hustle brother you don dey beg Money too sweet abeg Hold your baby she don dey beg Money too sweet abeg Hustle brother you don dey beg Money too sweet abeg Hold your baby she don dey beg
Writer(s): Paul Idoko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out