音乐视频

音乐视频

制作

歌词

 (Finetunz Entertainment)
 Omosikator
 Kpoki
 (Beat by Tiz)
 Ojumo timo
 I call on my god again
 Another day
 Another strugle again
 Ojumo’re
 To hustle just to get the pay
 I want make everyday be my pay day
 K’aje bugba je
 Make dem patronise
 The thing wey I dey sell
 Make dem come and buy
 Costumer dada
 Ni mofe o
 K’aje bugba je oo
 K’aje bugba je
 Make dem patronise
 The thing wey I dey sell
 Make dem come and buy
 Costumer dada
 Ni mofe o
 Oluwa K’aje bugba je oo
 S’aanu mi
 Oluwa s’aanu mi
 Make your mercy follow me yeah
 Make your mercy follow follow follow me
 S’aanu mi
 Oluwa s’aanu mi
 Make your mercy follow me yeah
 This year
 Make your mercy follow follow follow me
 Follow yeah
 Follow Follow Follow me
 Follow me
 Ese wo mo se
 Wey make my hustle no Dey pay me ?
 Ese wo mo se
 Wey make my blessings no dey come in ?
 Na you be the God
 Wey dey bless people pocket o
 Come bless my pocket o
 Ese wo mose
 Wey make my taking come dey delay ?
 Ese wo mose
 Wey make my taking come dey delay ?
 Na you be the god wey dey forgive and forget o
 Forgive me and forget o
 S’aanu mi
 Oluwa s’aanu mi
 Make your mercy follow me yeah
 Make your mercy follow follow follow me
 S’aanu mi
 Oluwa s’aanu mi
 Make your mercy follow me yeah
 This year
 Make your mercy follow follow follow me
 Follow yeah
 Follow Follow Follow me
 Follow me
 Follow yeah
 Follow Follow Follow me
 Follow me
 Follow me
 B’ashe nrisu n’ododun n’ododun
 Bi mose ngba koma dun koma dun
 Anything I do baba god
 Make e buyo o
 Jekin jelo o
 B’ashe nrisu n’ododun n’ododun
 Bi mose ngba koma dun koma dun
 Anything I do baba god
 Make e buyo o
 Jekin jelo ye eh
 S’aanu mi
 Oluwa s’aanu mi
 Make your mercy follow me yeah
 Make your mercy follow follow follow me
 S’aanu mi
 Oluwa s’aanu mi
 Make your mercy follow me yeah
 This year
 Make your mercy follow follow follow me
 Follow yeah
 Follow Follow Follow me
 Follow me
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...