音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Wande Coal
Wande Coal
声乐
作曲和作词
Melvin Alli-Owe
Melvin Alli-Owe
词曲作者
Joseph Charles
Joseph Charles
词曲作者
Oluwatobi Wande Ojosipe
Oluwatobi Wande Ojosipe
词曲作者
制作和工程
Melvitto
Melvitto
制作人
ScrewFace
ScrewFace
制作人

歌词

[Intro]
Iskaba
[Verse 1]
Sweet like water wey dey inside coconut
Sip after sip, you gimme stamina
Wait for you so the same time we come up
Me and you at the same time
I never want to leave omo
So, dance with me omo
I pull up on your beach omo
It's time to swim omo
[PreChorus]
Baby girl make you no dey lie (No lie)
Make you tell your friends say you dey feel this guy
Don't even waste time (Ah ah)
'Cause na me you go follow till the day we die
But meanwhile
I can't wait to make your face just smile
It's not a lie
You set my soul on fire
[Chorus]
So many girls I've passed through (Passed through)
None of these girls fine pass you (Fine pass you)
So many things you've been through (You've been through)
Promise life will not be the same again o
[Chorus]
Wouldn't be the same again
You'll never be the same again
You'll never be the same again o
Never be the same again
[Bridge]
No mind them, dem dey lie to you
They talk say me, me I'm too bad for you
No mind them, dem dey lie to you (Mind them, mind them)
They talk say me, me I'm not good for you (Say my heart of glass omo don't break it o)
[Verse 2]
Break it me eh o
Break it o, take
If and if I die wait it o
Mun ah mun an' take it o
Whine your waist, operate it o, rotate it
Baby me invade it o, rate it
Whine your waist, rotate it o ah
[PreChorus]
Baby girl make you no dey lie
Make you tell your friends say you dey feel this guy
Don't even waste time (Ah-ah)
'Cause na me you go follow till the day we die
But meanwhile
I can't wait to make your face just smile
It's not a lie
You set my soul on fire
[Chorus]
So many girls I've passed through (Passed through)
None of these girls fine pass you (Fine pass you)
So many things you've been through (You've been through)
Promise life will not be the same again o
[Chorus]
Wouldn't be the same again
You'll never be the same again
You'll never be the same again o
Never be the same again
Written by: Oluwatobi Wande Minlah
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...