音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Big Daddy Jayy
Big Daddy Jayy
表演者
作曲和作词
Victor Chujor-Idowu
Victor Chujor-Idowu
词曲作者
制作和工程
Beats by Jayy
Beats by Jayy
制作人

歌词

[Verse 1]
Omotena Cinderella, I want you here with me
You're my comforter, you're my Mutumina
And na you still be my bestie
Anything you say omo girl I gats do
Your girlfriend's say dem no fine pass you
You're my number one, say she no get part two
Omo for this race mana gats dey humble
[Verse 2]
Make dem see your head down to your toe baby opor
May you calm down odor u dey gbono
You wan dey japa with my heart baby rora
Only you wey fit make me do proper
[Verse 3]
Make dem see your head down to your toe baby opor
May you calm down odor u dey gbono
You wan dey japa with my heart baby rora
Only you wey fit make me do proper
[Verse 4]
Would you be the love of my life?
'Cause I can't think when I'm not with you, girl
I no fit stay two seconds without you up in my head
Ino go lie, ino fit lie
[Verse 5]
Would be my
L-O-M-L, L-O-M-L
L-O-M-L, love of my life
L-O-M-L, L-O-M-L
L-O-M-L, love of my life
Love of my life
Love of my life
[Verse 6]
I fit to die for the love of my life
I fit to make you my wife
Nothing go make us divide
Nothing go make us divide
All this girls say dem no dey mind
Na only you I dey find
Na why I always stay on my grind
Girl na only you I dey find
[Verse 7]
Would you be the love of my life?
'Cause I can't think when I am not with you girl
I no fit stay two seconds without you up in my head
Ino go lie, ino fit lie
[Verse 8]
Would be my
L-O-M-L, L-O-M-L
L-O-M-L, love of my life
L-O-M-L, L-O-M-L
L-O-M-L, love of my life
Love of my life
Love of my life
Written by: Victor Chujor-Idowu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...