制作

出演艺人
Usman Abdulmalik
Usman Abdulmalik
表演者
作曲和作词
Usman Abdulmalik
Usman Abdulmalik
作曲
制作和工程
Lychy
Lychy
制作人

歌词

It’s Abdul again oh...!!
Garri no go turn eba
If water no hot oh
E no go turn eba
If water no hot oh
Garri no go turn eba
If water no hot oh
E no go turn eba
If water no hot oh
You don dey talk say which day e go pay
Say you don dey hustle e don tey
You go school
You don get the kpali
But you never fit use am earn salary
Bills upon bills oh
Responsibility plenty
You dey dodge everybody
Cos gbèsè too much
Wey you never pay
Life can be so mean
Life can be so tough
But you have to be tougher
No matter wetin eye see
E no go cry blood oh
Alori eh
Alori eh
Suru lo gba
Alori
Alori
Adura a gba
Garri no go turn eba
If water no hot oh
E no go turn eba
If water no hot oh
Garri no go turn eba
If water no hot oh
E no go turn eba
If water no hot oh
Borrow borrow make me rich
Na your name
You like better thing
But cash e no dey
No mind people wey dey mock you today
Na still them go hail you tomorrow
I know say you get
Bills upon bills oh
Responsibility plenty
You dey dodge everybody
Cos gbèsè too much
Wey you never pay
Life can be so mean
Life can be so tough
But you have to be tougher
No matter wetin eye see
E no go cry blood oh
Alori eh
Alori eh
Suru lo gba
Alori
Alori
Adura a gba
Bills upon bills oh
Responsibility plenty
You dey dodge everybody
Cos gbèsè too much
Wey you never pay
Life can be so mean
Life can be so tough
But you have to be tougher
No matter wetin eye see
E no go cry blood oh
Written by: Usman Abdulmalik
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...