歌词

Hmm Life Hmm Ti aye ba she e leshe o E get how life be sometimes E go throw you left, right, front, center Are you gallant? Ti aye ba she e leshe o Sho ma tun aye she o Taye ba ba le je ooo Sho ma tunle she o Ti'aye ba na en kumo yen Sho ma su re te o I don't wanna know know know Wetin eye don see before (before) Everyman get him hustle We don tey for that trouble Wey don blow c4 Omo I might never go go go Where you don go (before) See na you geti muscle But na me get the hustle wey don pay before But life go dey play the game for your mind Fit to tell you say it's alright To dey believe the hype for your life Sometimes you don't fuck with life When it happens don't be surprised Na till then it clear for your eye Some people fail to realise Sometimes don't fuck with life Ti aye ba she e leshe o Sho ma tun aye she o Taye ba ba le je ooo Sho ma tunle she o Ti'aye ba na en kumo yen Sho ma su re te o O.g without exposure Mehn na lie e dey lie Young g got that exposure Cus na fly I dey fly I've been through it and I barely survived, yeah I've seen it all that's why I'm never surprised Seen a kid lose his mom the same day he arrived They ain't have a heart to heart They ain't even seen eye to eye I've seen a nigga struggle just to get nine-five Now we gotta work 5-midnight Trying to get right Get it the right way Niggas gotta do everything Bosses want sexual favours Girls getting fully butt naked Just to earn minimum wage I sit here steady looking for clarity Niggas in my comment looking for charity I just take my problems drown them in Hennessy Oh, and baba god let my mama bury me But life go dey play the game for your mind Fit to tell you say it's alright To dey believe the hype for your life Sometimes you don't fuck with life When it happens don't be surprised Na till then it clear for your eye Some people fail to realise Sometimes don't fuck with life Ti aye ba she e leshe o Sho ma tun aye she o Taye ba ba le je ooo Sho ma tunle she o Ti'aye ba na en kumo yen Sho ma su re te o
Writer(s): Martin Oludemilade Alejo, Ayodele Joseph Basil Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out