音乐视频

音乐视频

制作

作曲和作词
Abiodun Gafar
Abiodun Gafar
词曲作者
Afolabi Oluwaseyi
Afolabi Oluwaseyi
词曲作者

歌词

Ati kekere mo ti bo
Always standing tall
Where i come from see we no dey fhor
Eni ori yor lo ma bor
Gbogbo e shi ma jora won
If you wise oh brother stay on God
This is the rhythm for my **** in the street
Who never settle, keep on hustle working just to live their dreams
And keep your mouth shut to everything you wan achieve
For judas always like to snitch and put you down six feet
As things never palash ooh
To live large oh, make some **** carry calabash oo
And i be wish you what you wish me padi
I know say you no love me
To kill a **** na the thing you sabi why
Middle finger for the popo
Bad **** wey dey like to do ojoro
Shey you know money be koko
She no like to party but she like kondo
Middle finger for the popo
When you see them omo akin ma lor sojo
Slow vibes lori coco
I don dey blow now won wa fe ya photo
Eeeeh
Who dey who dey who dey
Who dey Check am ooo
Say na 6 feet ese mefa ooo
Aoni rogun nibo lo lor
Cos inside life many things dey sup
Who dey who dey who dey
Who dey check am ooo
Say na 6 feet ese mefa ooo
Aoni rogun nibo lo lor
Cos inside life many things dey sup
Omo ti o j'iya ti to loun gbon
Eba mi bi tani teacher to kor
Ero ota ni pe oye ki nti jan
Sugbon oluwa ma loun shor
So i live by my rules I no dey copy cat ooo
And anything I do i like to do it right ooo
Modupe lowo olorun day I dey alive oo
No be say money dey but we no dey beg oo eh
What you see can be deceiving
My brother don't ever stop believing
No go fight another man make you hustle for money
Fight poverty make e carry him body
247 ghetto boy lori koda oo
Tori ba ti kun afi ina si agba arizona oo
Every other day say my people them dey feel am
For the zanga ooo eeh yah yah ooo
Eeh
Who dey who dey who dey
who dey Check am ooo
Say na 6 feet ese mefa ooo
Aoni rogun nibo lo lor
Cos inside life many things dey sup
Who dey who dey who dey
Who dey check am ooo
Say na 6 feet ese mefa ooo
Aoni rogun nibo lo lor
Cos inside life many things dey sup
Oh oh oh eh eh eh
Haeman ati seyi vibez
It's really no funny ooh
This life is so funny ooh
Written by: Abiodun Gafar, Afolabi Oluwaseyi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...