制作

出演艺人
Mr. Raw
Mr. Raw
表演者
作曲和作词
Mr. Raw
Mr. Raw
词曲作者

歌词

People are dying in the hospital, just because they don't have money
Help them if you can, stop being cunny, it's not funny
Do the right thing, no matter your state of origin
(Bịa, Raw, forget English rap, men, flow for pidgin)
Make una listen well (Well)
I gat story to tell (Tell)
Some people dey live for heaven, some are living in hell
Some people dey laugh, some people dey cry
But some other people dey ask (Oh my God, but why?)
But no matter your category
To God be the glory
This rap music is based on true live story (Story)
E get this woman wey be Mama Kunle
She dey stay with her family for inside Ajegunle
One faithful morning, Mama Kunle been wake up
But she no come understand wetin dey do the husband
She waka, ask am, "Oga, you no go go work?"
The husband wan say something, but him no fit talk
This woman shock, because yawa don gas
Em husband eyes dey turn, like say person do am jazz
Money no dey house, Kunle still dey very little
Na so dem rush carry the man enter hospital
Nurse tell dem say dem go first buy card
Too bad, that time Kunle still carry em dad
The mama tell nurse, "Pele, na me be the wife"
"I go bring una money later, but first, save him life"
Nurse tell am, "Lai lai"
"Pay advance, if you no wan make your husband kpai"
Nurse leave dem commot, later, this poor man die
The wife dey cry
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Otu, abụọ, atọ, anọ
Ise, isii, ịsaa, ịsatọ
This is what onye ọbụna na-akatọ
And that is why anyị jiri were nwaayọ na-ayọ
Although some ezinaụlọ dị na-agba mbọ
Just to try to see the doctor
Now the jerk don begin sink in
So make believe, megodu imagine
How this sickness take get this pikin
Wey dey without sin
They no go fit afford a medication
Cos him father never chop pension
Not to mention
The case wan be like that of Bosnia Herzegovina
Nwatakịrị, ebezina
Nnaa, fichaa, anyammiri gị
Ewoo, taa ka bụ gboo
But I hope you no go mind my lingo
Make somebody make the pain go
My body no fit contain am again
For minus Chi m oh, how I fit take this ego, owo or kudi?
So make we sai gobe to yesterday
Make e be my onye akaebe
Walahi talahi, from today without delay
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
This is a special dedication to all those people wey dey suffer
(My brother forget, cos without money) Life is tougher
In short, assuming say na you that kind thing happen to
Because of money, your own person go die for hospital
(God forbid bad thing) Na wetin you go talk shey?
Follow your heart, reach out, and touch somebody today
Some dey on their knees dey beg please, maka school fees
Put yourself in their shoes (Poverty na disease)
Gentlemen and ladies, please I have to say this
Make we hustle, try dey visit the motherless babies
They need our love, let's turn their sorrow to laughter
So that later we go all live (Happily ever after)
Many of them need money for their (Education)
They also need money for the (Better medication)
Some need money to start their own business
(So do your own part, I swear) God will be your witness
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Onye ga-enye m ego o-o?
Written by: Mr Raw
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...