制作

作曲和作词
Patrick cosmos
Patrick cosmos
词曲作者

歌词

Spiritual
Kvng Papi
Dem say who Dey work naim Dey chop
No be matter to come dey talk
Wetin go up go still come down
Bcoz even beans sef Dey done
Dem say who Dey work naim Dey chop
No be matter to come dey talk
Wetin go up go still come down
Bcoz even beans sef Dey done
Eledumare shower your blessings
Make we collecti something
Shower your blessings
Make we collecti something
Eledumare shower your blessings
Make we collecti something
Shower your blessings
Make we collecti something
Grinding, steady grinding
To make money na steady grinding
No dulling, keep pushing, never give up
So you fit to balling.
Dem say money na root of evil
But I tell you it's a lazy man excuse
Nothing wey you wan do wey you no go do
There's no limit to what you can do
No let you pikin ask say daddy where you
Dey when the people dey make the pay eh eh eh
No let your son ask you say daddy where you
Dey when the people dey make the pay eh eh eh
If you want money make you find am
If you never get, no go fake am
And no forget to pray for grace oh oh
Grace oh oh iyeeeh
Dem say who Dey work naim Dey chop
No be matter to come dey talk
Wetin go up go still come down
Bcoz even beans sef Dey done
Dem say who Dey work naim Dey chop
No be matter to come dey talk
Wetin go up go still come down
Bcoz even beans sef Dey done
Eledumare shower your blessings
Make we collecti something
Shower your blessings
Make we collecti something
Eledumare shower your blessings
Make we collecti something
Shower your blessings
Make we collecti something
My mama been tell me make I hustle make my friends no call me boyi
Make I strive, make I work hard get money make my wife no do me cunny
Minimini manimo, age no be respect o
Hustle for the money make dem no play you like lotto
Money Na the Koko
Hustle make you follow
If you doubt make you ask KingRoro
Money Na the true man legacy
Make you no live in fallacy
Hustle hard! Work hard
So you sef go fit to live in happiness
If you want money make you find am
If you never get, no go fake am
And no forget to pray for grace oh oh
Grace oh oh iyeeh
Eledumare shower your blessings
Make we collecti something
Shower your blessings
Make we collecti something
Eledumare shower your blessings
Make we collecti something
Shower your blessings
Make we collecti something
Grinding, steady grinding
To make money na steady grinding
No dulling, keep pushing, never give up
So you fit to balling
NastyMix
Written by: Patrick cosmos
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...