制作

出演艺人
Burna Boy
Burna Boy
声乐
Rexxie
Rexxie
编程
作曲和作词
Chisom Ezeh
Chisom Ezeh
词曲作者
Damini Ogulu
Damini Ogulu
词曲作者
制作和工程
Trevor Magak
Trevor Magak
工程师
Jesse Ray Ernster
Jesse Ray Ernster
混音工程师
Rexxie
Rexxie
制作人
M. Testa
M. Testa
工程师

歌词

[Intro]
This is for all my comma babes, mehn
Comma way
[Chorus]
Wetin be this o, comma
E don finish o, comma
Something dey miss o, comma
I suspect you, o
Champion no be easy o, comma
Wetin be this o, comma
I no believe o, comma
Commot for your feelings o, comma
[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, (Comma)
Bad energy bawo
I go change am to another thing now, o, (Comma)
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, o (Comma)
Start to dey sing loud
If you like the vibe I fit bring now, comma
[Verse 1]
Omo ologo Oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi
Una know say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
[Chorus]
Wetin be this o, comma
E don finish o, comma
Something dey miss o, comma
I suspect you, o
Champion no be easy o, comma
Wetin be this o, comma
I no believe o, comma
Commot for your feelings o, comma
[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy bawo
I go change am to another thing now
My baby jupa o
Make you whine to the sound of the guitar o
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now
[Verse 2]
Omo ologo Oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
[Verse 3]
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, oh
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
[Outro]
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there
Comma there
This is for all my comma babes, mehn
Comma way
Written by: Chisom Ezeh, Damini Ogulu
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...